Akube

OLATUNJI OLADOTUN ALADE, SIMBARASHE TAGWIREYI

Atmakuraja
Hakuna matata
Ooohna
Yeah (Egbaa)

Osaresare o lọ gbawe
O fi naija lẹ o wọ maale
Orí ba ẹ she o shashẹ gba muller
Ọmọlọpẹ jaye ẹ lọ

Osaresare o lọ kawe
O fi naija lẹ o wọ maale
Ori ba ẹ ṣhe o fashẹ gba dollar
Ọmọlọpẹ jaye ẹ lọ

Everyday na holiday oh happy day owo wa topọ
Everyday na holiday oh happy day oh happy day
Yeee everyday na holiday oh happy day owo wa topọ
Everyday na holiday oh happy day oh happy day

Heee dis kin dance o (Akube)
Ijo eleyi o (Akube)
Olowo lonjo (Akube)
Babalaye lonjo (Akube)

Dis kin dance o(Akube)
Ijo eleyi o (Akube)
Big boys lonjo (Akube)
Sexy ladies dance (Akube)

Say one life dey ọmọ aye kope double
Omọ to hustle o yẹ ko bubble
One life dey ọmọ aye kope double
Omọ to hustle o yẹ ko bubble

Now we dey carry all the sexy ladies haanhaha
Now we dey carry the most beautiful ladies
Ọ'nọnọtinọnọtinọnọ

Every dem dey me and goons
We dey spend money like a politician
Ọmọ anytime we dey for groove
We dey set top money competition

Every dem dey me and goons
We dey spend money like a politician
Ọmọ anytime we dey for groove
We dey set top money competition

Everyday na holiday oh happy day owo wa topọ
Everyday na holiday oh happy day oh happy day yee
Everyday na holiday oh happy day owo wa topọ
Everyday na holiday oh happy day oh happy day hee

Dis kin dance o(Akube)
Ijo eleyi o (Akube!)
Olowo lonjo (Akube)
Babalaye lonjo (Akube)

Dis kin dance o (Akube)
Ijo eleyi o (Akube)
Big boys lonjo (Akube)
Sexy ladies dance(Akube)

Shebi na the dance den be dis oh aah
Omọlope maa jo
Elelemama Elelemama yee Akube
Grooving pẹlẹ pẹlẹ
Wine it șẹpẹ sẹpẹ
Efizzi nọ finjo ha eh nọ finjo ha

Na we get up in Lagos
We cashing out in London
When they dey see for show
The boys go raise their hands
The girls go shake their bumbum(Heee)

I no get am for problem
I no getu wahaa
Everywhere that I go
Dem are feeling the boy and the life of the party

Everyday na holiday oh happy day owo wa topọ
Everyday na holiday oh happy day oh happy day Heee
Everyday na holiday oh happy day owo wa topọ
Everyday na holiday oh happy day oh happy day

Yeee
(Akube)
(Akube)

Curiosités sur la chanson Akube de Dotman

Quand la chanson “Akube” a-t-elle été lancée par Dotman?
La chanson Akube a été lancée en 2016, sur l’album “Akube”.
Qui a composé la chanson “Akube” de Dotman?
La chanson “Akube” de Dotman a été composée par OLATUNJI OLADOTUN ALADE, SIMBARASHE TAGWIREYI.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Dotman

Autres artistes de Afrobeats