Gbagbe Oshi Dj Ryda

1da Banton, Dj Ryda

Yur Ryder oh oh Dj Ryda tahra oh oh oh tahra

Soon as I step into the place
Everywhere I turn up na money we dey spray
I got a girl her name na Yetunde
Me I go need another girl abegi wetin dey ehn
Bad girl whine for me o eh eh
Me I get big plan for you o
Follow girl I go dey follow girl
I no go mind if na money I go borrow
Say na we say we no go turn up gbagbe oshi
When DJ Ryda dey burn the music gbagbe oshi
Omoge J'ekalo wa gbagbe oshi
Omoge no wayo o gbagbe oshi
Gbagbe oshi! gbagbe oshi gbagbe oshi

Omoge no wayo o gbagbe oshi
Kilamiti anytime we come through
Too many girls mhen the man confuse
One ah them two ah them
Three ah them bad man wan fit take all the girls o
Jam the sound loud give am belle o
Abegi Dj give am belle o
Jam the sound loud give am belle o
Abegi Dj give am belle o
Say na we say we no go turn up gbagbe oshi
When DJ Ryda dey burn the music gbagbe oshi
Omoge J'ekalo wa gbagbe oshi
Omoge no wayo o gbagbe oshi
Gbagbe oshi gbagbe oshi gbagbe oshi
Omoge no wayo o gbagbe oshi
I say nobody holy pass o
See all the girl wan boogie down o eh
Na Dj Ryda burn the wheels uh uh
That's why the girls dem feel freaky
I be your line girl I no go cut
Only your boos girl I go shoot my shot o
As a bad man when I be
Say me get me girl em we need to turn up the dance hall
Say na we say we no go turn up gbagbe oshi
When DJ Ryda dey burn the music gbagbe oshi
Omoge J'ekalo wa gbagbe oshi
Omoge no wayo o gbagbe oshi
Gbagbe oshi gbagbe oshi gbagbe oshi
Omoge no wayo o gbagbe oshi
Bad man me dey here so
Gbagbe oshi
Gbagbe oshi
Gbagbe oshi
Gbagbe oshi
Bad girl whine for me o eh eh
Me i get big plan for you o
Follow girl I go dey follow girl
I no go mind if na money i go borrow
Give am belle o
Abegi Dj give am belle o
Give am belle o
Abegi Dj give am belle o
Hei hei hei hei hei hei hei hei hei original
Hei hei hei hei hei hei hei hei hei Banton on the rhythm on mix you dunno
You're now rocking with Dj Ryda gbagbe oshi
The unstoppable Dj Dj Ryda
It's official
Ah oh your Ryda

Curiosités sur la chanson Gbagbe Oshi Dj Ryda de 1da Banton

Qui a composé la chanson “Gbagbe Oshi Dj Ryda” de 1da Banton?
La chanson “Gbagbe Oshi Dj Ryda” de 1da Banton a été composée par 1da Banton, Dj Ryda.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] 1da Banton

Autres artistes de Pop-rap