Faji (feat. Dete)

Jumbo Junior

Faji
(Ahh this beat go make you mad o)
Yhhh

Faji make you just dey faji
Faji make we just dey faji
Faji make we just dey faji
Faji make you just dey faji
Shey you want to faji?
We go faji!
Faji Ahh faji
Many many things they happen for this life
Many many people with their own problem( wahala wahala)
Many many things I want to tell you now
Many many things I want to tell you now
Wetin my eyes don see
My mouth no fit talk
My guy I don see much
For this life wey I come
The thing wan make me loose focus
But Jehovah dey my side
I must to dey on guard
Ahh dey on Guard
Many many things wey my eyes don see
Many many things wey my eyes don see
I just want to live my life
I don't want no stress at all
I just want to live my life
I don't want no stress at all

Ahh Life na turn by turn
Turn by turn
Esta vida quiero vivirla asi ahhh
Vivirla asi ahh
Esta vida Solo quiero ser muy feliz muy feliz
Esta vida solo es uná no hay dos
Esta vida solo hay turn by turn
Turn by turn ohhh

Many many things wey my eye don see
Many many things wey my eyes don see

Faji make we just dey faji
Faji make you just dey faji
Shey you want to faji?
We go faji
Faji ahh faji

(Spanish words)

Written by Junior Jeremiah (Davii) & Dete

Chansons les plus populaires [artist_preposition] 다비

Autres artistes de Contemporary R&B