Frenemies

Oh uh uh uh ohohohoh yeah yeah yeah
I pray for wisdom I pray for strength
Oh oh oh oh oh

Oh Lord save me from frenemies
Make nothing come dey join our destiny
Make nothing make me deal with their falacies
For my house oh or even if na overseas
Oh Lord give me bazooka
Make I bomb dem scatter dem from area
The fire wey go follow dem na Holy Ghost Fire my brother no be small matter

As I look out through my window me I no dey see dem
Abi dem don enter house already dey follow me smoke my kpoli
Oh Lord na you go save me
And as I take another step I hear whatever I hear
I say who dey there who go come dey bite me for here
Meanwhile before na mosquito I been dey fear
Na everything just they dey suspicious in the air
I start to follow dem slowly
l start to wonder why dem want shot themselves out of glory
I start to wonder how dem know me
And if you check am well dem been dey feature for my story

Oh Lord save me from frenemies
Make nothing come dey join our destiny
Make nothing make me deal with their falacies
For my house oh or even if na overseas
Oh Lord give me bazooka
Make I bomb dem scatter dem from area
The fire wey go follow dem na Holy Ghost Fire my brother no be small matter

And if I do you wrong before you
For table all the matter on the floor
Would you believe me ahhh
Would you forgive me

Because I don’t want to be living with no bad blood
To be friends with the person is not by force
I want to live my life abeg make you live yours
So make you carry you wahala make I carry my cross
Because I no fit start to explain your problem
Me I dey my corner they maintain my problems
Negative energy no go ever help me solve them
See me see problem

Oh Lord save me from frenemies
Make nothing come dey join our destiny
Make nothing make me deal with their falacies
For my house oh or even if na overseas
Oh Lord give me bazooka
Make I bomb dem scatter dem from area
The fire wey go follow dem na Holy Ghost Fire my brother no be small matter

Wetin you they think before
Wetin make you feel say dem love you for sure
Wetin been dey make you dey believe them before
Ohhh because their way no pure
Na so dem go knock on your door
They shine their teeth as them they suck on your blood
I say this now as I been talk am before
l say their way no pure

Oh Lord save me from frenemies
Make nothing come dey join our destiny
Make nothing make me deal with their falacies
For my house oh or even if na overseas
Oh Lord give me bazooka
Make I bomb dem scatter them from area
The fire wey go follow dem na Holy Ghost Fire my brother no be small matter (em em)
Uh ne Its wichy on the beat
E e e e
E e e e e e uh uh e e
Exactly twenty foster
Save me from dem for their bad mind

Chansons les plus populaires [artist_preposition] 2Baba

Autres artistes de Afrobeats