Last Bus Stop

All the things I say I won do
Now am doing them
All the place I say I wan go
Now am going there
Na your na your fault be that
Na your na your fault be that

If I fail once again
Na you people go blame
You dey drive me insane
People know you scatter my brain

You be my last bustop
Omo o jo ge
You be my last bustop
Omo o n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge

Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata

Titi my last bustop
Omo o jo ge
You be my last bustop
Omo o jo ge

Warido baby boo
I go hug transformer because of you
Nothing wey I no fit do
I no be bloody fool
I know wetin I dey do
Ife lo mu mi gentle
Mi o le ru e toori omo iwo lomu da

Eba wa gbe iyawo wa anobi la be yin o
Obi gbe lagba iyawo wa lojo
Eba wa gbe iyawo wa anobi la be yin o
Obi gbe lagba iyawo wa lojo

You be my last bustop
Omo o jo ge
You be my last bustop
Omo o n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge

Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata

You be my last bustop
Omo o jo ge
You be my last bustop
Omo o jo ge

Omo je a da bo ogbon
You wash your cloth kin de ma fole
Kole ma je kin de ile
Farabale silifa ton soro yen o fe jen be
I love you ma jen yo gege
Baby oya si gege

I love you no be lie
You dey blow my mind titi lai lai
You need to come see my mama and you go realize
Ko de bimi da o kin gbe ale wale o
Ye,mi girl o mo ti mu aya wale o

You be my last bustop
Omo o jo ge
You be my last bustop
Omo o jo ge
Omo o n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge
O n jo ge o n jo ge

Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata
Jen yi ata jen yi ata

You be my last bustop
Omo o yo ge
You be my last bustop
Omo o yo ge

Simbo chris o n jo ge o
Arabizzile o n jo ge o
J17 a n jo ge o
Alapomeji o n jo ge

Curiosités sur la chanson Last Bus Stop de 9ice

Quand la chanson “Last Bus Stop” a-t-elle été lancée par 9ice?
La chanson Last Bus Stop a été lancée en 2014, sur l’album “CNN”.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] 9ice

Autres artistes de Worldbeat