Don't Be A Baby

Adekunle Kosoko, Kelvin Peters

(It's Kel P Vibes)
Whine for your money, don't be a baby
Dirty Diane don't be a baby
Whine fi yah daddy, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Dirty Diane don't be a baby
Whine fi yah money, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby

No cannabis but mo jogor
Pon di replay, play my tune make we turn up
(Gaddem)
No go dey doubt like Thomas
I be the lead when I move you follow
Sho mo pe mo ni fe re o
I no dey see tele o (Ooh)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody never, never, never worry me
Olopa limme limme wetin I do, yeah
Cos I pull up in my Benz
Won ni o she yahoo
Omo jeje
I no dey do ashawo
And I no be one of them wey dey do Ojoro
10/10 like sweet asaro
And nobody badder, badder, badder (Janmo)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody ever ever worry me, eh

Whine for your money don't be a baby
Dirty Diane don't be a baby
Whine fi yah Daddy don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
Whine for your money don't be a baby
Dirty Diane don't be a baby
Whine fi yah money don't be a baby
Out in Miami don't be a baby

O jabo Kofo
Ehn ehn o
Se jeje no rush
Ehn ehn o
Tempted to touch
Ehn ehn o
Shey I dey enter ya eye I go give you some
Yawa go burst
Ehn ehn o
Kelemute kelemute
Ehn ehn o
Yekeleba Ye
Make you go check my record I no dey do wayo
Olopa limme limme wetin I do
Cos I pull up in my Benz
Won ni o she yahoo
Omo jeje
I no dey do ashawo
And I no be one of them wey dey do Ojoro
10/10 like sweet asaro
And nobody badder badder (janmo)
I no dey do anything wey go try to bother mi
So make nobody ever ever worry me, eh

Whine for your money, don't be a baby
Dirty Diane don't be a baby
Whine fi yah daddy, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Dirty Diane don't be a baby
Whine for your money, don't be a baby
Out in Miami don't be a baby

Curiosités sur la chanson Don't Be A Baby de Adekunle Gold

Quand la chanson “Don't Be A Baby” a-t-elle été lancée par Adekunle Gold?
La chanson Don't Be A Baby a été lancée en 2023, sur l’album “Tequila Ever After”.
Qui a composé la chanson “Don't Be A Baby” de Adekunle Gold?
La chanson “Don't Be A Baby” de Adekunle Gold a été composée par Adekunle Kosoko, Kelvin Peters.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Adekunle Gold

Autres artistes de African music