Gidi Love [Album]

Ekekebe it's Banky W
Met a fine girl up in the club she dey whine well
The way she dey make me dey happy
Then I heard she was married oh no

Met an actress, gave her the keys to my address
I was in love like a movie
With a not happy ending

Ehwo oga when you go settle o le oh quit playing around
You no know say you don dey old your aging now
Is your heart made of metal oh (Just take the vow)
Na em I tell them say
Everyday I'm looking for love in Lagos

A oh wey
No love in Lagos
Oh wey oh wey
Looking for love in Lagos

A oh wey
No love in Lagos
Oh wey oh wey
So baby gimme gimme some love

Akale' oh yeah
Gimme gimme some love
Akale' oh yeah
Gimme gimme some love ehwo
Akalabe' oh
Gimme gimme some love
Ah akale' oh yeah
I need that gidi love

As e be so met another girl along the road
Then we took a dance at the the disco
But she had an aristo
Eh wo omo pastor
This one go dey form like a church girl
She say she no one nobody else
But she be with everybody else

Oga when you go settle
You no know say you don dey old (Your aging now)
Is your heart made of metal oh (Just take the vow)
Na em I tell them say
Everyday I'm looking for love in Lagos

A oh wey
No love in Lagos
Oh wey oh wey
Looking for love in Lagos
A oh wey
No love in Lagos
Oh wey oh wey
So baby gimme gimme some

A mama akalabe' (Oh yeah)
A mama akalabe' eh (Gimme gimme some love)
A mama akalabe' (Oh yeah)
A mama akalabe' eh (Gimme gimme some love)

A mama akalabe' (Eh wo)
A mama akalabe' eh mama akalabe' eh (Gimme Gimme some love)
A mama akalabe' (Oh yeah)
A mama akalabe
I need that gidi love

When i find you will I be blind to see
That you are my angel
Everything that I will need girl
You got it times two
Times two what you doing forever
Cause I want you forever

A mama akalabe' (Oh yeah)
A mama akalabe' eh (Gimme gimme some love)
A mama akalabe' (Oh yeah)
A mama akalabe' (Gimme gimme some love)

A mama akalabe' (Eh wo)
A mama akalabe' (Gimme gimme some love)
A mama akalabe' (Oh yeah)
A mama akalabe' eh I need that gidi love

I need that gidi love

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Banky W.

Autres artistes de Contemporary R&B