Mula (feat. Xubit)

Timothy Adams

No be every yansh wey you see you go fuck
If you be true OG you know wetin i dey talk
Every day awon boiz we dey hustle nonstop

No waste my time omo boy if no be money you dey talk
Ogbeni calm down Omo dey your lane
As a sharp guy you gat to use your brain
Now make you try to hustle hard one day e go pay

Stay away from chicks wey dey too complain
I dey focus on the money o I no come play
No be go slow I dey the fast lane
Still dey rep for the south na my last name

Anywhere the money dey na him we dey go
I dey steady on the mula life is all about the doe
No go dey dull yourself, Omo boy no be so
If the talk no be money aswear I dey go I dey go

When you dey broke life go stress you
Small thing go vex you
People for your family go wan to dey test you

All the times you dey down nobody come to your rescue
Now things change baba God don dey bless you
But as you dey ball, make you try dey invest too
I no fit take shit Mehn I dey leave am for restroom

Life sweet like this chick I dey see for my review
Stay high see the whole world from a birds view
Naso, make you try dey use your head oh
Hello make you try dey use your head oh

Anywhere the money dey na him we dey go
I dey steady on the mula life is all about the doe
No go dey dull yourself, Omo boy no be so
If the talk no be money aswear I dey go I dey go

They never thought i could shine like this, transform like this leave life like this

Baba God be the majesty
Hallelujah to the king for his grace I thanks
Now I'm living life I dream make
Mama so proud now she smile like this

Nigga for my time I chill
Double my hustle
Anywhere the money dey na him we dey go
I dey steady on the mula life is all about the doe
No go dey dull yourself Omo boy no be so
If the talk no be money aswear I dey go I dey go

Curiosités sur la chanson Mula (feat. Xubit) de Big Money

Qui a composé la chanson “Mula (feat. Xubit)” de Big Money?
La chanson “Mula (feat. Xubit)” de Big Money a été composée par Timothy Adams.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Big Money

Autres artistes de Pop rock