Champion

Oh oh
Humm uhm
Yeah
Yeah
Uh no no no

As I waka for road jeje o
I see people wey dey call me o
They say dey want to kpeme o
Because dem dey hear me say

I'm a Champion
Come to the chart I'm No 1
I make mistakes I dey carry on
That's why I say
Oh oh oh oh oh
I'm a Champion
Come to the chart I'm No 1
I make mistakes I dey carry on
That's why I say
Oh oh oh oh oh (Yeah)

Everyday I'm praying saying
Eledumare save me
Next thing I do (I write this song I'm singing chilling singing)
As I write the hit
Na Masterkraft go do the beat
Then I put am for (Radio and TV)
All my people
Naso e bi e

As I waka for road jeje o
I see people just dey call me o
Dem say dey want to kpeme o
Because dem dey hear me say

I'm a Champion
Come to the chart I'm No 1
I make mistakes I dey carry on
That's why I say
Oh oh oh oh oh
I'm a Champion
Come to the chart I'm No 1
I make mistakes I dey carry on
That's why I say
Oh oh oh oh oh

Enemies they hating
Trials and tribulations
Problems and persecutions
But I'm never ever breaking na
Who God don bless o
Who born the person wey wan test o
Emeezy Bracket o
Still a work in progress
Disrespect me on your website
Still I'll hold my head high
They pray for my downfall
But I'm more than a conqueror

As I waka dey go my way
See people just dey hail
Sometimes I dey make mistakes
Still I'm a born champion

I'm a Champion
Come to the chart I'm No 1
I make mistakes I dey carry on
That's why I say
Oh oh oh oh oh
I'm a Champion
Come to the chart I'm No 1
I make mistakes I dey carry on
That's why I say
Oh oh oh oh oh

Life na jeje o (Uhm uhm)
If you rush you go kpeme o (Uhm uhm)
Make you take am sere o
Everyday and night I'm thanking Jehovah
Sometimes I make mistake o
Cause I no too perfecti o
Because I dey carry on
Me I no go stop o

As I waka for road jeje o
I see people wey dey call me o
Dem say dey want to kpeme o
Because dem dey hear me say

As I waka dey go my way
See people just dey hail
Sometimes I dey make mistakes
Still I'm a born champion

I'm a Champion
Come to the chart I'm No 1
I make mistakes I dey carry on
That's why I say
Oh oh oh oh oh
I'm a Champion
Come to the chart I'm No 1
I make mistakes I dey carry on
That's why I say
Oh oh oh oh oh

E M Ezzy
Bracketi le e
E M Ezzy
Bracketi le e
Fast and Smash
Banky W (W)
Masterkraft on the beat o
Dr Driecks on the mix
Ape Planet

Curiosités sur la chanson Champion de Bracket

Quand la chanson “Champion” a-t-elle été lancée par Bracket?
La chanson Champion a été lancée en 2011, sur l’album “Cupid Stories”.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Bracket

Autres artistes de Contemporary R&B