Mama Africa [Album]

Iheanyichukwu Obumneme Ali, Nwachukwu Ibe Ozioko

It's Macky E on the beat
Eh this one na sara sara
The beat is tana tana
He go make you manya manya
Ime sisi manya manya

Oya make you rikota rikota
Mama Africa rikota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Everybody rikota rikota
Mama Africa likota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
This one na sara sara
The beat is tana tana
He go make you manya manya
Ine sisi maya maya
This is for people wey chala cha
People wey kala ka
Kana ni walanya
Nani kalanya
E go make you feel better
This can take away palava
This can take away wahala
E go make you feel naija
Oya let's go to Kenya Rwanda and Tanzania
Togo Cameroon Niger
Ghana Southern Sudan

Oya make you rikota rikota
Mama Africa rikota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Everybody rikota rikota
Mama Africa rikota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Wan ne sara sara le
O sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
O sara sara le
Mama Africa sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
This one na die o
If you dey dance am easy make you no fight o
Ehyi you go forget your sorrow
Makachukwu you go buy am play for your motor ehyi

This one na sara sara
The beat is tana tana
He go make you manya manya
Ine sisi manya manya
This is for people wey chala cha
People wey kala ka
Kana ni walanya
Nani kalanya

E go make you feel better
This can take away palava
This can take away wahala
E go make you feel naija
Oya let's go to Zambia Uganda South Africa
Togo Cameroon Burundi
Also Benin Republic ehyi

Oya make you rikota rikota
Mama Africa rikota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Everybody rikota rikota
Mama Africa rikota eh
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Wan ne sara sara le
O sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
O sara sara le
Mama Africa sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh eyeh
Imane mekofo sara sara le
Flavour wanma sara sara le
Make e dance eyeh eyeh eyeh
Ugonna sara sara le
Ndigbo nine sara sara le
Make you dance eyeh eyeh eyeh
Ehyi eyeh

Curiosités sur la chanson Mama Africa [Album] de Bracket

Quand la chanson “Mama Africa [Album]” a-t-elle été lancée par Bracket?
La chanson Mama Africa [Album] a été lancée en 2015, sur l’album “Alive”.
Qui a composé la chanson “Mama Africa [Album]” de Bracket?
La chanson “Mama Africa [Album]” de Bracket a été composée par Iheanyichukwu Obumneme Ali, Nwachukwu Ibe Ozioko.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Bracket

Autres artistes de Contemporary R&B