Spiritual Talibans
Booomba
Midoh Midoh Midoh Midoh yeah
Hayeee
Daada Daada Daada Daada
Daada Aaah huhh aaaahuh
Why everytime i try me cyan never be first
Got me feeling like i have been cursed
Sometimes i dey slide in depression
I know different people want steal my blessing
When i sleep edey be like wrestling
But ina jah hand i dey get protection
Aaah
Spiritual talibans
It's a cold world see me in my cardigan
25 Friends which one i trust - Non
Lowkey all of them dey want my play like play
That's why I'm sticking to the highlife
Smoke some trees read the bible for mi guidelines
Take a drive in the night with me highlight
So i see them from far
When dem cross me
Mi crush them like Bob Marley
Weed on mi mouth like Bob Marley
I jaga i sing like Bob Marley
Leaving mi legacy like Bob Marley
Aaaa yeah like Bob Marley
Weed on mi mouth like Bob Marley
I jaga i sing like Bob Marley
Leaving mi legacy like Bob Marley
Like it or not I'm chosen
If you plan for mi life you're joking
Plenty vibes inna mi bag like cocaine
If you carry me for mouth you're choking
You're choking
Shout out to my spiritual fathers
Dead sisters and brothers
Wey dey watch my back & dey block the attackers
Speak to your plug Make i speak to my plug
Make i show you say this streets
Na we run am no be bluff
This is the birth of a new legend & it's very clear
If you no dey understand jx mark it here
6 years from now Everywhere ah shutdown
Everybody screaming my name like Bob Marleyyy
like Bob Marley
Weed on mi mouth like Bob Marley
I jaga i sing like Bob Marley
Leaving mi legacy like Bob Marley
Weed on mi mouth like Bob Marley
I jaga i sing like Bob Marley
Leaving mi legacy like Bob Marley
Booomba