PRESSURE

Precious Anjorin

Hustle everyday face dem hustle
Blessings come my way me wan bubble
Never settle less bobo struggle
No way I go gree make person Dey rule mi

E get raba pass still be fool
He think another man no fit make am too
God wey dey share no dey look
Fit be him today tomorrow ole je omo eru

Eh eh
No Dey think am far
Cause baba God Dey,he dey see your grind
Many pressure dey wey fit wey man down
No one stopped you before so never can't be now

Eh eh
No Dey think am far
Cause baba God Dey,he dey see your grind
Many pressure dey wey fit wey man down
No one stopped you before so never can't be now

Can't be now
Can't be now
Can't be now
Can't be now

Be like man fall for pith of hell
Dem yawa don gas e Dey burst for head
Para full body wey make man do crazy things
I put dem on hustle mokanra mo hustle mi

Cause person go ball e gats Dey grind
No Dey carry trouble come na money I dey find
You Dey look e go fall make dem no fit find
Na baba God grace wey Dey make man shine

Eh eh
No Dey think am far
Cause baba God Dey,he dey see your grind
Many pressure dey wey fit wey man down
no one stopped you before so never can't be now

Eh eh
No Dey think am far
Cause baba God Dey,he dey see your grind
Many pressure dey wey fit wey man down
no one stopped you before so never can't be now

Can't be now
Can't be now
Can't be now
Can't be now

Curiosités sur la chanson PRESSURE de Casper

Qui a composé la chanson “PRESSURE” de Casper?
La chanson “PRESSURE” de Casper a été composée par Precious Anjorin.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Casper

Autres artistes de Reggae music