TRIPS

Precious Anjorin

Tell the trips so bad
Carry me go away
Don't stress me please
I will be on my lane
Left me in pieces
Now me head don Dey wave
Hold me tight
Make me no fly away
Want it big did you want it for me
Many miles got to find way to Journey
Na who get them people
Want to roll With
No excuse for who no get money
Feelings wey Dey make man weak
Man no know when things go be
Left the things wey make man sleep
Make man no go fall asleep
In the room with my homies
Running dem transact
Later we going to pull up
With crew soon
No fall for no para
Them real Gee wey stay true
We outside now we cool
We indoor now we rule
Me in party cause flu
Let the trips take me away
Thinking make me run away
Be like my head don Dey craze
Na why me wan puff my weed
Let the trips take me away
Thinking make me run away
Be like my head don Dey craze
Na why me wan puff my weed
Done already like I'm on fire
Not pick up got personal matter
Know when it's good don't know When it's better
Level up brother cause
Nobody Send You
One step take no another
Can't let go it could be a power
Want this harder cause
Nobody tell You
Better late than don't come never
Let the trips take me away
Thinking make me run away
Be like my head don Dey craze
Na why me wan puff my weed
Let the trips take me away
Thinking make me run away
Be like my head don Dey craze
Na why me wan puff my weed
Let the trips take me away
Thinking make me run away
Be like my head don Dey craze
Na why me wan puff my weed

Curiosités sur la chanson TRIPS de Casper

Qui a composé la chanson “TRIPS” de Casper?
La chanson “TRIPS” de Casper a été composée par Precious Anjorin.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Casper

Autres artistes de Reggae music