Ego

David Adekiyesi

Yeah, ego!!
oni lu yi ma

Intro chorus
Ce ne pas necessare, Ce ne pas necessare, Ce ne pas necessare, Ce ne pas necessare

Coolu temper, coolu temper
Coolu down
Coolu temper, coolu temper
Coolu down
Coolu temper, coolu temper
Coolu down
Coolu temper, coolu temper
Coolu down

You get plenty money
That be why you just dey fool around
You touch many nani
That be say you just dey sleep around
She don dey carry belle
No be lie, you fry your fish for ground
Kolobi o wo bi, koto ma jo
Bientoni Bugatti
Gum body o je me, koto ma ro
Bientoni Ferrari
to, to, to maro bi eni toni Ferrari

Ce ne pas necessare, Ce ne pas necessare, Ce ne pas necessare, Ce ne pas necessare

Coolu temper, coolu temper
Coolu down
Coolu temper, coolu temper
Coolu down
Coolu temper, coolu temper
Coolu down
Coolu temper, coolu temper
Coolu down

You come dey tell dem say na you be the father
When you see me make you no dey raise your shoulder
People don dey tell you make you no smokey ganja
But no one affi tell you what to do with your money Mr oga sir
Oga, oga sir! Oga, oga sir!
You come dey spend like say nah you be the planter
Dem don dey curf you, for dealing marijuana
Oga, oga sir! Oga

Ce ne pas necessare, Ce ne pas necessare, Ce ne pas necessare, Ce ne pas necessare

Coolu temper, coolu temper
Coolu down
Coolu temper, coolu temper
Coolu down
Coolu temper, coolu temper
Coolu down
Coolu temper, coolu temper
Coolu down

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Crown

Autres artistes de Doom metal