Ase

Akpormejeme Dessy

Brainy killing the beat o
Call me DessY na na

I no fit forget o
All the Night when man no sleep
When man no collect o
Sapa knack my head
hunger be hold me for neck o
Always on my own cause I gat no one to run to
Na only my God o

As iya mi dey pray
Ase Ase
Surely goodness mercies follow me
Ase Ase
I No go ever beg for food to eat
Ase Ase
Protect me when I come when i comot
Plenty blessings for dormot
As iya mi dey pray
Ase Ase
Surely goodness mercies follow me
Ase Ase
I No go ever beg for food to eat
Ase Ase
Protect me when I come when i comot
Plenty blessings for dormot

Smalli when God bless them all they vex
No fit stop wetin God don set
From the trench I dey chase my goal
Night and day steady on the road
Say I'm never giving up
Until Eledumare
Bless me with Nine figures
Bless me with Nine figures olun
I want to chop and smoke
They want to off my kpoo
Bad man them no won see me glo
But I'm never let go
Cause Olorun dey for me
Night and day HE dey cover me
And HE blessings dey follow me
When I call He dey answer me

As iya mi dey pray
Ase Ase
Surely goodness mercies follow me
Ase Ase
I No go ever beg for food to eat
Ase Ase
Protect me when I come when i comot
Plenty blessings for dormot
As iya mi dey pray
Ase Ase
Surely goodness mercies follow me
Ase Ase
I No go ever beg for food to eat
Ase Ase
Protect me when I come when i comot
Plenty blessings for dormot

Curiosités sur la chanson Ase de Dessy

Qui a composé la chanson “Ase” de Dessy?
La chanson “Ase” de Dessy a été composée par Akpormejeme Dessy.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Dessy

Autres artistes de Techno