Yaro

My name na Di'ja
I dey sing for my baby
Nwannem Yaro
I dey love you
I crazy

My nam na Di'ja
I dey sing for my baby

Nwanmem Yaro
I dey love you
I crazy
Ah yeh Yaro Ah yeh Yaro
Ah ha yeh bayaroba Ah yeh ya yeh
Ah yeh Yaro Ah yeh Yaro
Ah ha yeh bayaroba Ah yeh ya yeh

Mavin

Ah ha yeh
Ah ha yeh
Ah ha yeh barap yeh
Don Jazzy

Something like a brother
I go be your keeper
Something like a Annie
Wey e catch Idibia
Something like Tee Billions
Wey e love hin Tiwa
Something like a Romie Romie
Kill himself for Julie

Something like Anini
You dey thief my heart baby
Something like your shadow
I go dey gum your body
Something like MTN
Everywhere you go
I go follow you my baby
Follow you my baby

All I need is your love
Your love is all I need
Yes no one can compare
To how you make me feel
I place no one above
Oya show me you love me
Show me you love me, baby

You thief my heart o yaro
Bust my brain ni yaro
Smooth criminal yaro
I just dey love you yaro
I no dey paro yaro
Kai! Shege banza yaro
I go love you ahuh
Love you yaro

This soyayya is sweet o
E dey sweet me well welli o
Woi woi woi woi yo
Duya abeg no lef o
This love is crazy
Even i can't deny it
Don’t understand how I feel
But I like it

Something like Anini
You dey thief my heart baby
Something like your shadow
I go dey gum your body
Something like MTN
Everywhere you go
I go follow you my baby
Follow Follow you my baby

All i need is your love
Your love is all I need
Yes! No one can compare
To how you make me feel
I place no one above
Oya show me you love me
Show me you love me, baby

You thief my heart o yaro
Bust my brain ni yaro
Smooth criminal yaro
I just dey love you yaro
I no dey paro yaro
Kai! Shege banza yaro
I go love you ahuh
Love you yaro

You thief my heart o yaro
Bust my brain ni yaro
Smooth criminal yaro
I just dey love you yaro
I no dey paro yaro
Kai! Shege banza yaro
I go love you ahuh
Love you yaro

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Di'Ja

Autres artistes de Contemporary R&B