Jah Blessings

Daniel Ugwuanyi

Why o why o why o why o why o
Now I'm making my money
They wan come follow me jaye o

Back in the days for 042
Abakpa to phase 6 junction
The guys dey use me play like balloon

Back in the days for 042
The girls dem say me I no go fit do
I no sabi do

Lord of mercy
Na my baby girl dey sub for me
Police arrest me
None of my guys them are come for me

Why o why o why o why o why o
Now I'm making my money
They wan come follow me jaye o

Them Dey wonder wetin Dey make the boy smile like this

Them Dey wonder wetin make mr double shine like this

Na jah blessings
Na jah blessings

Why olipa them are rise against me anytime I Dey work hard o
Why them are try to ah try to suppress me make I no still see my future
Homti domti
Money is coming
Jah blessings always is falling
As them dey pray dey wait make I fail
Ah jah e shame them
A
Lord of mercy
Na my baby girl dey sub for me
Police arrest me
None of my guys them are come for me

Why o why o why o why o why o
Now I'm making my money
They wan come follow me jaye o

Them Dey wonder wetin Dey make the boy smile like this

Them Dey wonder wetin make mr double shine like this

Na jah blessings
Na jah blessings

Curiosités sur la chanson Jah Blessings de DOUBLE

Qui a composé la chanson “Jah Blessings” de DOUBLE?
La chanson “Jah Blessings” de DOUBLE a été composée par Daniel Ugwuanyi.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] DOUBLE

Autres artistes de Pop