God Abeg

Idris Okunowo

Boy Dreezy Woh woh woh woh woh Ye Ye
Many many things wey my eye don see
Ordinarily i don dey gbe body
0 13 i don dey do gbedu
Kom dey be like say i no dey do nothing
I say if e no be God e no fit be nothing
Wetin you dey see na God dey cover me
gbedu proper i no dey do no less Ye Ye

God I beg oh i no fit do m my own oh
And as i dey work oh
Make e no be like i no dey chop oh oh
See as i dey hustle oh
Make e no be like i no dey work oh oh
And as i dey double up make e no be like
i no dey bubble oh oh

Baba mo de eh bamishe
Konmashe bamije nigboro oh
Baba mo de se bamishe
Konmashe bamije nigboro aiye se
Baba mo de eh bamishe
Konmashe bamije nigboro oh
Baba mo de se bamishe
Konmashe bamije nigboro aiye se

Ye God abeg oh abeg oh
Anything you do me i go know say na love oh
Shower blessings make e be say na rain oh
Waka many miles me I dey find wetin to chop oh
I dey sing my heart shey you dey feel m so
From my heart e kom dey be like dope
As i dey do my thing shey e dey enter soul

God i beg oh i no fit do m my own oh
And as i dey work oh
make e no be like i no dey chop oh oh
See as I dey hustle oh
Make e no be like i no dey work oh oh
And as i dey double up make e no be like
i no dey bubble oh oh

Baba mo de eh bamishe
Konmashe bamije nigboro oh
Baba mo de se bamishe
Konmashe bamije nigboro aiye se
Baba mo de eh bamishe
Konmashe bamije nigboro oh
Baba mo de se bamishe
Konmashe bamije nigboro aiye se
Baba mo de de moti de eh
Baba mo de de moti de se
Baba mo de de moti de eh
Baba mo de de moti de se
Baba mo de de moti de eh
Baba mo de de moti de se
Baba mo de de moti de eh
Baba mo de de moti de se

Curiosités sur la chanson God Abeg de Dreezy

Qui a composé la chanson “God Abeg” de Dreezy?
La chanson “God Abeg” de Dreezy a été composée par Idris Okunowo.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Dreezy

Autres artistes de Contemporary R&B