Life (feat. Phillus & Adebo)

Theophillus Adebo

Osunuche
Osunuche sunuche sunuche
Osunuche
Osunuche sunuche sunuta

Inna Mi Life
I want live right
Had To pay Life price
With Some Sleepless Night
Popstyling vibes
Cant Dull this For life
Two four seven
We balling For life
We balling
For life for life for life
For life for life
We balling for life
Pray Dem Nuh Take Mi Love For
Some Bad
Kind Of Vibe kind of vibe kind of vibe
May dem nuh take me love

Bad man get e Padi
Say life e be abouti money ooo
I get plenty fi my mindi
This life you cannot Understand it

Anike Mapami
Say if you tell me i no mindi
And if you look into my eyes
Love is blind you can't deny it
My baby

Sunuche
Osunuche sunuche sunuche
Osunuche
Osunuche sunuche sunuta

Say life e no easy
Bo mi shey wonu agbon
Ko na seni to mo si
Say life e no easy
Be re lowo Padi mi Tajo wa Lori Titi
You know say man no dey care
I say man no dey fear
Everyday i grind and i hustle for the pay
You know say man no dey fear
Man no dey care
Everyday i pray to God make him bless me anyways
We don tey for the game wey we play
Only Strong can survive for the lungu wey we dey
We don tale for the zanga wey we dey
Only Strong can survive for the game that we play

Bad man get e Padi
Say life e be abouti money ooo
I get plenty fi my mindi
This life you cannot Understand it

Anike Mapami
Say if you tell me i no mindi
And if you look into my eyes
Love is blind you can't deny it
My baby

Sunuche
Osunuche sunuche sunuche
Osunuche
Osunuche sunuche sunuta

Osunuche
Osunuche sunuche sunuche
Bombomclat rasta man
Osunuche
Osunuche sunuche sunuta

Curiosités sur la chanson Life (feat. Phillus & Adebo) de El Nino

Qui a composé la chanson “Life (feat. Phillus & Adebo)” de El Nino?
La chanson “Life (feat. Phillus & Adebo)” de El Nino a été composée par Theophillus Adebo.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] El Nino

Autres artistes de Middle of the Road (MOR)