Rawbish

Fear (Wetin Do Am

Expect the colour of fearsome acts E heen
Somebody steals from me I cut off his hands Guy
He offends me I cut off his tongue
Oh boy you wicked o
He raise against me I cut off his head sticking on a pike
Raise it high up so all on the street can see
Boy why you gon do that
Cause am preserve you what sort of things Why
Fear Na wa o

E don burst
You about to witness creativity at its peak
How e be
Ah Everybody Calm down
Everybody calm down Paper bout to speak
Popular lalala

Everybody shut up Erigga lo'n soro
Me and your Fave no be mate say e pah domo
Big Odonyo na all these rappers be go against me
Them go fall like who shack ogoroh

The money big now like Teni shout to Dr Dolor
Big Yansh thin Waist ivie wongo wogor
Hold your baby tight me na gbomo gbomo
But like Lekki water I no too dey show my colour
Who dey say he wan battle nna biko

You when we know for area wey dey suck Ashawo toto
Your sister dey fuck waka your woman na okpo
Your label dey fuck your Yansh industry homo

We no be guys we no be blood unfollow quick
Nobody wan see you you be like craze man prick
Speak freedom of speech no follow you drag
Colorado no be Sk I dey find you come Lag

Make them no dey tell me rawbish no dey talk
Abi dem wan know where my leg don don reach no dey talk
My enemies dem don dey para dem dey para
Them dey fear me pass Corona yo yo yo

Make dem know dey make dem no dey
Make dem no dey tell me
Make dem know dey make dem no dey
Make dem no dey tell me
Make dem know dey make dem no dey
Make dem no dey tell me

Last night I had a dream that you came to the crib
You and your goons con dey rake like kala way dey spit
Say una go fuck me up inside the dream I con laugh
Say una fuck up o e no suppose be for waff

Look at the plass fall like thirty minutes bla bla bla
My guys dey throwaway wetin you dey hear na ka ka ka
We tie you for ground slap you anyhow ta ta ta
Before we con blast your head buoagada

Sars dey come two seconds we don gbagada
Inside the dream wetin funny I wear agbada
Original rolling like zaza for Apapa
When I wake up na one hotel when near apala

How person go rugged for life con wicked for dream
Who sicker na me fuck your rappers bring covid19
Dem go say erigga no dope I leave am to God
Afterall you no be lawyer allow God judge

Make them no dey tell me Rawbish no dey talk
Abi dem wan know where my leg don reach no dey talk
My enemies dem don dey para dem dey para
Them dey fear me pass Corona yo yo yo

Make dem know dey make dem no dey
Make dem no dey tell me
Make dem know dey make dem no dey
Make dem no dey tell me
Make dem know dey make dem no dey
Make dem no dey tell me see

One fool for Instagram say I no fit rap
So I set trap catch am burst him head with slap
What's traps what ya been doing
My niggers my on na mind
This time nigger gon shine about the haters eyes now gon blind

My rap na wisdom for the street make area fit connect
My intellectual capacity street respect
Na one fan tell me say you know your song Motivation
Na motivate me last year build my first mansion

No change your style o we love you just the way you are
To them you never blow but na you be we superstar
Anytime any day na you the south go pick
Them drop jam you drop jam na you we go click

All your fans too dey woke for them to like your songs
Once I light my igbo you can't do no wrong
Na so we laugh he give me e number shit changed fast
Steady transfer anytime I tell am say I need cash

God burst my head burst my head
Guy you burst my head with this jam
I swear to God you burst my head

Guy you no no Wetin you dey do for the street
You no dey see your album numbers millions dey cry
When last them do rap wey be say na pure rap when dey cry millions
Wetin dey happen to you you no no wetin you dey do

See your Twitter everybody
Whatsapp stories na your life na hin dem dey screenshot
No change wetin you dey do o
See eh na love you like the way you be like this
You no understand

No con change am make we no go get problem
We con dey find you follow street
You no no who I be
Me Killa Wilson abeg for safety
The beat don finish yea no wahala

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Erigga

Autres artistes de Afrobeats