Dem Bobo

Olufemi Anikulapo Kuti

Yesterday, Dem tell us sey
Sey today, na we go gain
So we struggle, suffer dey
For this new democratic change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways

Oh Yes! Dem bobo!

Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your mama!
Dem bobo your papa!
Dem bobo your grandmama!
Dem bobo your grandpapa!
Dem bobo the market women!
Dem bobo you journalist!
The human right activists!
In the name of democracy!
Dem bobo your mama ahahaha ahaha!

For tomorrow, they make us wait
Then again, we wait in vain
So many troubles in the rain
To make this a proper mighty change
But the truth of the matter be sey
Dem disguise another way
To continue their crooked ways

Curiosités sur la chanson Dem Bobo de Femi Kuti

Quand la chanson “Dem Bobo” a-t-elle été lancée par Femi Kuti?
La chanson Dem Bobo a été lancée en 2010, sur l’album “Africa For Africa”.
Qui a composé la chanson “Dem Bobo” de Femi Kuti?
La chanson “Dem Bobo” de Femi Kuti a été composée par Olufemi Anikulapo Kuti.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Femi Kuti

Autres artistes de Funk