Which Kind Life Be This

Henry Ampadu

Go
Well Imma
Yeah!

Which kind life be this
Nobody dey bis
We dey hustle all day so no time to dis
The street make slow so we cut the risk
Cut the risk, cut the piss

Days go by but nothing dey move
The future so dark depends on the youth
Dips are dipping but we refuse to lose
Against the rules, we still in the news

The system no dey put money for wona pocket
Yet, high taxes we be the target (3x)
Them shon private jets dey fly rockets
Come see tax payer wey dey chop carpet

Which kind life be this?
Life be this, Life be this, Life be the
Which kind life be this?
Life be this, Life be this, Life be the (2x)

Depression make breakup turn murder case
Which kind life be this, we no fi hope for better days
Inflation make we no fi smile on paydays
Small gari for dream, you go wake na you chew your pillow case

Way back in school na me then ma Gee want turn doctor
Teacher sey dream big, so for wanna mind we conquer
Ma Gee no dey see top, dey push keke for Kanta
As e'stands now be like sey we go explain taya

Man no bore but what happened to the promises
Fix the country, Leadership and the Services
Mallam fail we, Pastor fail we, Politician fail we
We stack in cash crisis

Which kind life be this?
Life be this, Life be this, Life be the
Which kind life be this?
Life be this, Life be this, Life be the (2x)

Obra na y3 din ma'fei nam ah na to kasa
Y3y3 dwuma anopa enyunumre yennya kafa
So we wanna ask sey which kind life be this'oo
Wanna get the answer... (2x)

Biibi Besi One Day eeeye!
One day, One day.

Biibi Besi One Day ooh!
One day, One day.

Biibi Besi!

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Hama

Autres artistes de J-rock