Whiskey

Panshak Zamani, Sammy Gyang, Sunny Neji

Ro sey Hennessy
Me I no dey see my enemies
Ro sey aii aii
Iceprince Zamani
Sammy Gyang hey
Wanchan guy
Dan iskan guy

Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai

Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
Yolo no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
Yolo no dey bring life back
Help me say

Ah two thousand and four Bolaji was the main guy
My nigga no dey ever comot with the same tie
Fly nigga cool cat wey dey make friends
If Bolaji no dey the club the party no dey make sense
In two thousand and five Bolaji don dey finish school
The graduation party bad omo pretty cool
See the girl them a dress like Beyonce
If Bolaji na your padi e mean say you belong shey
In two thousand and eight Bolaji don dey come Lag
He don dey roll among the niggas wey dey form swag
He don dey chill among the niggas wey dey pop pass
Last thing wey I hear was he was buried in a compound

Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai

All say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
Yolon no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
Yolo no dey bring life back
You hear me say

I used to know a pretty lady called Elizabeth
She been dey jand and me I never get my Visa yet
I been dey see am like the apple of my eye
Any nigga come around and we go battle till we dis yes
If na my Lizzy omo na she wey dey come first
And I'm attracted to the booty in the long dress
So if na catwalk
When she go the Plaza
Lizzy go dey waka like say na her Papa get the complex
E never tey wey Lizzy travel go America
And then I realised America was very far yes
All of a sudden Lizzy dey nack all the towns men
Last thing wey I hear na Lizzy burial announcement

Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
Yolo no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
Yolo no dey bring life back
You hear me say
Hennessy
Me I no dey slip my Hennessy

Aiiya mamama eh
Mamamama eh
Mamamama eh mama
Aii yai yai yai
Nobody dey do you brother
You better think well
Its you and now only one way
Aii yai yai yai
Many people dem don go
Where dem dey We no know
Many don wear jean be that yea
Aii yai yai yai
Aiiya mamama eh
Mamama eh
Mamamama eh
Mama eh

Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
Yolo no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
Yolo no dey bring life back
You hear me say

My generation
My generation
We take a girl to the room and we tell her
Baby undress yourself
Yolo
Brother yolo no dey bring life back
True story
What an elder sees sitting down
You know the rest

Curiosités sur la chanson Whiskey de Ice Prince

Quand la chanson “Whiskey” a-t-elle été lancée par Ice Prince?
La chanson Whiskey a été lancée en 2013, sur l’album “Fire of Zamani”.
Qui a composé la chanson “Whiskey” de Ice Prince?
La chanson “Whiskey” de Ice Prince a été composée par Panshak Zamani, Sammy Gyang, Sunny Neji.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Ice Prince

Autres artistes de African hip hop