SHALAYE (feat. Freednom & Dee Wayne)

Destiny Onwumah, Fidelis Okwoche, Kingsley Okponovwe

When we pull up be like who you
All the girls and the ladies
Wanna pull up in my cruise cruise
(Cruise cruise)
Dey here so you know
I got my guys
With the money wey dey whooz whooz
Hey, girls feels me when I don gaga
The don dada
And na me be their godfather
Old broom, old mop when they say trash
Eyes red, turn blue anytime when I dey class

Shalaye me and my guys everyday we dey find the money
I carry myself from 9ja go land for malay
Life on a low, everyday I dey get the money Shalaye
Shalaye me and my guys everyday we dey find the money
I carry myself from 9ja go land for malay
Life on a low ,everyday I dey get the money Shalaye

Dem say I too dey para ,why I no go para?
Man when no get money, say no dey live life
Back then me and my guys dey for corner
See all the baby em show us fake love anh anh
Now the money don come em loyal
Me and my guys everyday, we dey shut down
When we step into the club, change the feeling
Make everybody go gaga

Make everybody go gaga, badman
Gbo gbo Aja mi 1 to 10 won ti gbera
I say, me and my boys we dey fine money
E nur go bad say my baby girl dey shine
Despite my name, make she fit represent her name
Na small time bar me and my guys dey fine
Na one maye go fit reorganize aje
God say na your time clock go work without battery

Shalaye me and my guys everyday we dey find the money
I carry myself from 9ja go land for malay
Life on a low,everyday I dey get the money Shalaye
Shalaye me and my guys everyday we dey find the money
I carry myself from 9ja go land for malay
Life on a low, everyday I dey get the money Shalaye

Curiosités sur la chanson SHALAYE (feat. Freednom & Dee Wayne) de K Money

Qui a composé la chanson “SHALAYE (feat. Freednom & Dee Wayne)” de K Money?
La chanson “SHALAYE (feat. Freednom & Dee Wayne)” de K Money a été composée par Destiny Onwumah, Fidelis Okwoche, Kingsley Okponovwe.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] K Money

Autres artistes de Trap