Hustle Your Way

KCee

[Intro: Kcee]
It's Del B on the beat
God e dey eh, brother
Hustle your way

[Chorus: Kcee]
Life e beautiful eh, yes man got to work (hustle your way)
Even if e horrible eh, you still got to work (hustle your way)
As you see me so, my own don dey work (hustle your way)
God e dey eh, brother
Hustle your way

[Verse 1: Kcee]
Okon is a carpenter
He likes to play harmonica
Every morning sit down for domot, gossip gossip that's not the way
Depend on nobody, if you want to be somebody
Buckle your shoe, and see wetin God e go do o

[Pre-Chorus: Kcee]
Oba my story, agbakalam isi
Good luck story, agbakalam isi o
So, fit do am for A
E fit do am for B
So, brother biliata nawa rеceive ginger hustlе your way

[Chorus: Kcee]
Life e beautiful eh, yes man got to work (hustle your way)
Even if e horrible eh, you still got to work (hustle your way)
As you see me so, my own don dey work (hustle your way)
God e dey eh, brother
Hustle your way

[Verse 2: Kcee]
Everybody like to party (yeba)
Everybody want Versace (yeba)
Everybody like to be that special one wey go dey for VIP (yeba)
As everybody know Mr. Lazy (yeba)
So everybody know how to work
You go know your choice when we see you for after party, ngwanu

[Pre-Chorus: Kcee]
Oba my story, agbakalam isi
Good luck story, agbakalam isi
So, fit do am for A
Fit do am for B
So, brother biliata nawa receive ginger hustle your way

[Chorus: Kcee]
Life e beautiful eh, yes man got to work (hustle your way)
Even if e horrible eh, you still got to work (hustle your way)
As you see me so, my own don dey work (hustle your way)
God e dey eh, brother
Hustle your way
Life e beautiful eh, yes man got to work (hustle your way)
Even if e horrible eh, you still got to work (hustle your way)
As you see me so, my own don dey work (hustle your way)
God e dey eh, brother
Hustle your way

[Pre-Chorus: Kcee]
Oba my story, agbakalam isi
Good luck story, agbakalam isi
So, fit do am for A
Fit do am for B
So, brother biliata nawa receive ginger hustle your way

[Chorus: Kcee]
Life e beautiful eh, yes man got to work (hustle your way)
Even if e horrible eh, you still got to work (hustle your way)
As you see me so, my own don dey work (hustle your way)
God e dey eh, brother
Hustle your way
Hustle your way
Hustle your way
Hustle your way
Hustle your way

Curiosités sur la chanson Hustle Your Way de KCee

Quand la chanson “Hustle Your Way” a-t-elle été lancée par KCee?
La chanson Hustle Your Way a été lancée en 2013, sur l’album “Take Over”.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] KCee

Autres artistes de Contemporary R&B