I Pray
(Vocal Chanting)
Jaysynths
Give them the fire
Blessings na follow come
Wetin Dey my head doh doh (Oil)
Because I no geti problem
Walakolombo (Oil)
Anytime you fxxk around
You fit to fit to see my problem
Cause Ijoba no go fit solve am
Omo Gaza don drop lamba
Sir Kcee Limpopo banger
Repetez
Repetez
No go dey dull my grace
Nnamdi rest your case
E dey play e dey show
You no fit stop my pace
Oil dey my head
I pray, I pray
See the life I dey live, high grade
I no come here to come play
I don dey ball o
E don Tey
Umu Nna
Ebe ahzia
Umu Nna
Ebe ahzia
Umu Nna
Ebe
Blessings na follow come
Wetin Dey my head doh doh (Oil)
Because I no geti problem
Walakolombo (Oil)
Anytime you fxxk around
You fit to fit to see my problem
Cause Ijoba no go fit solve am
Omo Gaza don drop lamba
Sir Kcee Limpopo banger
Where be you Dey
When I Dey for lere, mi o kin sunle o
And You can ask Kunle, won fe sun le but mo ya kigbe
Emi bonafied osanle
Them Dey feel me for America down to Malay
Them ah tell me say ola tey tey wa le o
Them wanna get me laid like omah lay
O de ma lay o, shey e fe ta ile o
Because I Dey tackle like Ngolo Kante o
I no fit piante o, Ko Si pam pe o
And all over the world, them give me shante o
Esha ni milli baa de o
Emi lon pe ni Gaza, and nobody do it like me
Loyin lo tu Lo Si, Ola Oluwa Ko le tan
Blessings na follow come
Wetin Dey my head doh doh (Oil)
Because I no geti problem
Walakolombo (Oil)
Anytime you fuck around
You fit to fit to see my problem
Cause Ijoba no go fit solve am
Omo Gaza don drop lamba
Sir Kcee Limpopo banger
Eeee money
Sir kcee Limpopo banger
(Vocal chanting)
Kcee and Oxlade oh banger