Ginja

Helen Plange Matteer, MO BEAT, Isaac Wilson Arthur JNR

Jiggy jigga stand firm your love
I know i fall but i stand for your love
Other gyal dem nagging
Fit to pay money for my attention
Buh me a real nigga
I no fit fall for that
Many distractions buh me i don’t bother
I geh ma eyes on yuh
Together forever
I Hope you Understand

You getti weapon wey Dey kill my pain
How I make a killer man stay.

Pretty girl gimme no attitude
Give you love make you show me gratitude

De3 wo de y3me no de3 yanka o
Too hot bi my ginger o 2x

99 ways for your love
Me i get many formula
Ago put am on you
Put it all on top of you
Pretty girl make you confuse

Ring up my line …
Make i give you all ma time ….
I be the treasure you dey find
make i come close ,bust wine

No go take a jigga man play
Mean what i say
Many many mandem looking my way
But only you babe
Ino go astray
Y3 no s3ne3 wop3 ma wo
no dey complain

You my gaga
Gimi faya
Anytime pretty leena throw it for back
Be me for sure
No fit to dull
Make put you on you

You geh the weapon wey kill ma pain
how I make a killa man stay

Pretty girl gimi no attitude
Give you love make you show me gratitude.

De3woy3 me no de3 yenka o
E too hot bi my ginger o 2x

Anytime I give to you boy
Know I go ride with you till the morning
Baby don’t stop,come close boss whine make the body drop
You badder,only you can quench my fire
Only you.

No go take a jigga man play
Mean what i say
Many many mandem looking my way
But only you babe
Ino go astray
Y3 no s3ne3 wop3 ma wo
no dey complain. ‎

You my gaga
Gimi faya
Anytime pretty leena throw it for back
Be me for sure
No fit to dull
Make put you on

You geh the weapon wey kill ma pain
how i make a killa man stay

Pretty girl gimi no attitude
Give you love make u show me gratitude

De3woy3 me no de3 yenka o
too hot bi my ginger o

She go dey till a killa man confirm
Dey till the money blow alarm

De3 wo de y3me no de3 yanka o
Quiet girl your body eloud oo

You my gaga
Gimi faya
Anytime pretty leena throw it for back
Be me for sure
No fit to dull ‎

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Leena

Autres artistes de Alternative rock