JUMP UP!!

LOTACHI OBI

Oya shake your Bobbi baby
Oya shake your Bobbi baby
I need it, just to calm me
Just one fuck
She wan jazz me
Her bad luck
I bad like don jazzy
Tic tok tic tok
Girl Time is money
Big bag why d money dey talk
Aunty, no rate me
Uncle, no rate me
Low key until my hustle
Paid big, with efcc trouble
Constant bleeps of alerts
Oshey this time na credit
God punish bills and debit
All My brother Come make we shayo
All my sisters come make we shayo

Oh baby feed me breast
Or you don't might, give me ur address
Now watch me pull up in a Benz
No babe not GLS
D brand from d 70s
You know I'm broke like this
Pastor for danfo bus
Loudly He telling us
We all going to hell
So his gospel sell
But I promise you shimmer
If you willingly accept ba
I go above and beyond
She quick to hiss and discard
Every word and walk off proud
Mockery comments from chatters in d background
If she only knew I won fuck n discharge
Konji na bastard, wish I no spend my last card
To track babe wey no send me
Shey if Debby rili sabi me
She go gree fuck me
Walai that one no consign me
I don already dey her door

Oya shake your Bobbi baby
Oya shake your Bobbi baby
I need it, just to calm me
Just one fuck
She wan jazz me
Her bad luck
I bad like don jazzy
Tic tok tic tok
Girl Time is money
Big bag why d money dey talk
Aunty, no rate me
Uncle, no rate me
Low key until my hustle
Paid big, with efcc trouble
Constant bleeps of alerts
Oshey this time na credit
God punish bills and debit
All My brother Come
Make we shayo
All my sisters come
Make we shayo

E get friends once they turn boss
They Begin to act funny
See you in pits of sapas, form unsee n waka pass
When they broke as hell come to you Ask for help
Achieve their aim and again step
Why am I such a nice guy lord
Same day I borrowed him money
He left me stranded at d parking lot
I call to let him know, he forgot me
He said take Keke and go home
He n some artists heading to ozone
To meet pretty ladies and catch cruise
Bitch I too like to catch some cruise
He surprised I'm upset over the phone
I didn't want to leave my home
But 4 his tempting offer
Tot dis friend was loyal
He ain't a brother, he know I'm under pressure
Called poor man by pops man
On d other hand, see thy mother
On her knees, say a prayer
Her baby prospers
Back at the parking lot
D Security men cruise me like an idiot

Oya shake your Bobbi baby
Oya shake your Bobbi baby
I need it, just to calm me
Just one fuck
She wan jazz me
Her bad luck
I bad like don jazzy
Tic tok tic tok
Girl Time is money
Big bag why d money dey talk
Aunty, no rate me
Uncle, no rate me
Low key until my hustle
Paid big, with efcc trouble
Constant bleeps of alerts
Oshey this time na credit
God punish bills and debit
All My brother Come
Make we shayo
All my sisters come
Make we shayo

Curiosités sur la chanson JUMP UP!! de Lion

Qui a composé la chanson “JUMP UP!!” de Lion?
La chanson “JUMP UP!!” de Lion a été composée par LOTACHI OBI.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Lion

Autres artistes de Electro pop