Me and My Black Men
Me and my black men get melanin
That’s why them go dey with me when I win
Pepper dey ground if you know what I mean
Just dey smoke anything I fit smoke formalin
Me and my black men get melanin
That’s why them go dey with me when I win
Pepper dey ground if you know what I mean
Just dey smoke anything I fit smoke formalin
Omi o lota
But dem know sey the boy no be ajebuttter
Ken titu
Kini lata
Shawn the matter
Shey na only music and god show me lantan
Why dey see me wanna sing oh
All the people don dey ping oh
All my hommies don believe oh
Na baba God I believe oh
Be flower if you no won believe oh
Now dey see me wanna sing oh
All the people don dey ping oh
All my hommies don believe oh
Na baba God I believe oh
Be flower if you no won believe oh
Wanmem obia ku
Obia ku
Obia ku seme ya
Wanmem obia ku
Obia ku
Obia ku seme ya
Wanmem obia ku
Obia ku
Obia ku seme ya
Wanmem obia ku
Obia ku
Obia ku seme ya
Wanmem obia ku
Obia ku
Obia ku seme ya
Wanmem obia ku
Obia ku
Obia ku seme ya
Song and smoke make us come together
Me I will song my song forever
Many good day will turn to better
No p but burn can we burn together
Song and smoke make us come together
Me I will song my song forever
Many good day will turn to better
No p but burn can we burn together
When I’m with you I dey trun to jerdise
Shebi you know I no dey play
When you see my red eyes
Bad man dem dem want to dey die
Bad man dem dem want to dey die
Oh father let my plantain done
One for the man dem we pay burn
One for the man dem wey dey sing song
Follow one side mehn me I change am
Oh father let my plantain done
One for the man dem we pay burn
One for the man dem wey dey sing song
Follow one side mehn me I change am
Wanmem obia ku
Obia ku
Obia ku seme ya
Wanmem obia ku
Obia ku
Obia ku seme ya
Wanmem obia ku
Obia ku
Obia ku seme ya
Wanmem obia ku
Obia ku
Obia ku seme ya
Wanmem obia ku
Obia ku
Obia ku seme ya
Wanmem obia ku
ObIa ku
Obia ku seme ya