Tactics

Oluwa jami laya
Na God dey lift me higher
You want to go before your chi
Omo na you go taya

Where you been dey before now
Omo sit down for corner
You want to go before your chi
Omo na you go taya

Oluwa jami laya
Na God dey lift me higher
You want to go before your chi
Omo na you go taya

Where you been dey before now
Omo sit down for corner
You want to go before your chi
Omo na you go taya

When they tell me sey I can’t fit
Me I tell them sey I stand fit
Me I’m praying like a mantics
Jah jehovah na my tactics

When they tell me sey I can’t fit
Me I tell them sey I stand fit
Me I’m praying like a mantics
Jah jehovah na my tactics

Na my tactics
Na my tactics
Jah jehovah na my tactics

Na my tactics
Na my tactics
Jah jehovah na my tactics

Na my tactics
Na my tactics
Jah jehovah na my tactics

Na my tactics
Na my tactics
Jah jehovah na my tactics

Tactics
Tactics

From the first day dem born me
Mama she be tell me sey I be a star
Sey she love me dearly
She been tell me to dey say chi
Sey na god dey say chi
Sey the only thing jehovah want na my friendship

Weko wuyewe
Weko wuyewe
Weko wuyewe
Weko wuyewe Ogene

Weko wuyewe
Weko wuyewe
Weko wuyewe
Weko wuyewe Ogene

Spiritual
This one na the usual
Me I sing it in my song
The people dem see the thing for the visual

Spiritual
This one na the usual
Me I sing it in my song
The people dem see the thing for the visual

Weko wuyewe
Weko wuyewe
Weko wuyewe
Weko wuyewe Ogene

When they tell me sey I can’t fit
Me I tell them sey I stand fit
Me I’m praying like a mantics
Jah jehovah na my tactics

When they tell me sey I can’t fit
Me I tell them sey I stand fit
Me I’m praying like a mantics
Jah jehovah na my tactics

Na my tactics
Na my tactics
Jah jehovah na my tactics

Na my tactics
Na my tactics
Jah jehovah na my tactics

Na my tactics
Na my tactics
Jah jehovah na my tactics

Na my tactics
Na my tactics
Jah jehovah na my tactics

Tactics
Tactics

God na coach na me be striker
Man alone with no defender
Fire shot na back to sender
God dey coach pass wenger

God na coach na me be striker
Man alone with no defender
Fire shot na back to sender

Jesus I thank you
Well well
You die for me
Well well
You save my soul
Well well
You give me joy pass wenger

Jesus I thank you
Well well
You die for me
Well well
You save my soul
Well well
You give me joy
Well well (Pass wenger)

Weko wuyewe
Weko wuyewe
Weko wuyewe
Weko wuyewe Ogene

Weko wuyewe
Weko wuyewe
Weko wuyewe
Weko wuyewe Ogene

Oluwa jami laya
Na God dey lift me higher
You want to go before your chi
Omo na you go taya

Where you been dey before now
Omo sit down for corner
You want to go before your chi
Omo na you go taya

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Márs

Autres artistes de French pop