Yakpa

May D

Omo yakpa it’s plenty
It's Davido
May D ti gbe de
Olorun
Owo yakpa it’s many
Iwo ni kan ko lo ma ye je
Iwo ni kan ko
Iwo ni kan ko lo ma ye je

So make ona leave me alone oh (Jeje jeje)
Make I enjoy my life oh (Jeje jeje)
Because all these talku talku
Busy body
Talku talku
Cannot affect my life oh
And I dey waka waka
Jukpa waka waka
And I dey miss my wife oh
So make ona leave me alone oh (Jeje jeje oh)
Make I enjoy my life oh

I can’t come and kill myself
I just want to еnjoy myself
Tell your friends to comе be my friend
I get space for inside my Benz

Tuele
Omo yakpa
Igbati yakpa
Olosho ti yakpa
Ta lo so pe ko po ke
30 Billion o pa
Omo yakpa it's plenty
Iwo ni kan ko lo ma ye je
Iwo ni kan
Iwo ni kan ko lo ma ye je
Iwo ni kan ko lo ma ye je
Owo yakpa it's many
Iwo ni kan ko lo ma ye je
Iwo ni kan ko
Iwo ni kan ko lo ma ye je

Make ona leave me alone oh (Jeje jeje)
Make I enjoy my life oh (Jeje jeje)
Because all these talku talku
Busy body
Talku talku
Cannot affect my life oh
As I dey waka waka
Jukpa waka waka
And I dey miss my wife oh
So make ona leave me alone oh
Jeje jeje oh
Make I enjoy my life oh

Awon omo ko wa mi le la lon
Won yakpa oh
Tinuke Shalewa
ileke ibi yakpa oh
I shaye till Saturday
Gbogbo yakpa oh
You say e lowo lowo
Ko ma so lowo lowo

Make ona leave me alone oh (Jeje jeje)
Make I enjoy my life oh (Jeje jeje)
Because all these talku talku
Busy body
Talku talku
Cannot affect my life oh
As I dey waka waka
Jukpa waka waka
And I dey miss my wife oh
So make ona leave me alone oh
Jeje jeje oh
Make I enjoy my life oh

Omo yakpa it's plenty
Iwo ni kan ko lo ma ye je
Iwo ni kan
Iwo ni kan ko lo ma ye je
Iwo ni kan ko lo ma ye je
Owo yakpa it's many
Iwo ni kan ko lo ma ye je
Iwo ni kan ko
Iwo ni kan ko lo ma ye je
It's STG

Chansons les plus populaires [artist_preposition] May D

Autres artistes de Afrobeats