Juju

ademola fetuga

Oh my baby Sunita
Me don dey watch you like a cinema
Baby tell me wetin you don give me chop yo
You make me lose senses ha yo
Oh my baby Sunita
Me don dey watch you like a cinema
Baby tell me wetin you don give me chop yo
You make me lose my sense ha yo
Say girlie don't lie to me
Na juju wey you use you don jazz me
All my friends and my family don ask me
Wetin i see for your body wey dey make me lose my brain
You hypnotize me e e
Juju wey you use you don jazz me
All of my friends and my family don ask me
Wetin i see for your body wey dey make me lose my brain
Your booty so fat and your body slender
And i know say you not here for me chedda
You testing me but i no fit surrender
Love me jeje make you love me tender
Oya oya chillo
Girl your booty must to be my pillow
I no be phyno but na you be my pino pino no no
Ooh o o o let me be my watermelon
No wo no wo wo
Melon melon no wo wo no wo wo wo wo wo wo wo wo

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Melon

Autres artistes de Dance music