WO WO [Remix]

Kevin Gbaguidi, Lionel Obam, Oluwadamilola Aminu

Wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Ohoh oh

Hmmm on God
This life e sweet but e fit wowo
Man only fit to depend on God

I say wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Mmm mmm mmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall

Tell the kele do proper
Get the money live soft life ah ah
Say they want to link for vibes
On my neck it’s ice water ah ah

After the club last night ah ah
Wake up with hangover ah ah
Two kele for my side ah ah
Wey I no fit recognize

Worry me
Omo make nothing worry me
Jah don cover me (Mmm)
So they cannot see me

Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
They hating on my ambition oh
I’m a sweet sensation
Girls won komije raw

Wo wo (Wo)
Too many things I dey think wo wo (Wo)
I never talk anything wo wo (Wo)
Dem don dey do shakiti bobo
Mmm mmm mmm on God (God)
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall

This is not another chorus just another bonus
Mr Nacademus said they wouldn’t pay us
After all the work wey I put in for Lagos
I was wilding out and they thought they could tame us

Blame it on features
Some underrate us
But it’s only ’cause there’s nobody that made us
I’m the one that’s disturbing artists on labels
After this I might book me a trip to Seychelles or Antigua

Ma lo pa mi na
Please do not compare an AK to a damn Luger
Alubarika ni mo n gba proper
Used to take a bike from Mowe straight to Gbagada

Now you dey you see me now
G63s AMG and my engine make the ladies go OMG
And my tank always on full e no fit empty
I’ve been thinking ’bout a lot and e too plenty

Wo wo (Wo)
Too many things I dey think wo wo (Wo)
I never talk anything wo wo (Wo)
Dem don dey do shakiti bobo
Mmm mmm mmm on God (God)
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall

Big flex
Reset
Don’t get it twisted
I still flexing
Thank God that we still flexing

Thank God that we still flexing
On the block and they still searching
Rich as fuck and we still stacking
Six bed mansion for this Lekki and I no kill person

I came in a Benz o and a Mustang o
Blowing up the endo shit is hard
Said she wanna tango never gon’ let go
I know ’em when I look her in the eyes

Omo make nothing worry me yeah
Just touch down from oversea
When e no fresh nobody see
Talk to me nice not authority
Moving with currency I’m on that foreign P

And if you don’t know
Omoge po
Bebe n lo
I no dey take them too serious
She say she love my new lifestyle
Thank God say she no know me before

Back when things wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Mmm mmm mmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall

Curiosités sur la chanson WO WO [Remix] de Minz

Qui a composé la chanson “WO WO [Remix]” de Minz?
La chanson “WO WO [Remix]” de Minz a été composée par Kevin Gbaguidi, Lionel Obam, Oluwadamilola Aminu.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Minz

Autres artistes de African music