Notorious

Oluwatosin Ajibade, Udoma Amba, Alaistar O'donnell

Dindandadidindi (yeah)
Gbedu yin o dindin (kw3)
I no want stress
I just want kpalansh

It's Kel P vibes
I no want stress
I just want kpalansh yeye
I cannot kill myself
So make I chop my life yeh
I dey find person daughter
To spoil tonight (ye)
If anybody get Erica number
Make e send my side

I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Kw3
Yeah

I getti kele wey dey pray for me
And other keles wey go kill for me
Call e badamosi make e spray for me
Dem never born the Baga wey go test me
I no be Jesus and I don't forgive
Vegetarian but I want the beef
She want the business likey PLC
Skinny bobo
But I be B.I.G. yeye

Omo I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Kw3

If dem no ask you
Make you no mention ye (make you no mention)
My money plenty
No need for pension ye (no need for pension ye)
I dey blow money
Na my profession ye
The money no dey finish
No recession
No recession

Omo I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Zagadat
I be notorious
I no dey hear word
I no dey hear word again
Kw3

Curiosités sur la chanson Notorious de Mr Eazi

Quand la chanson “Notorious” a-t-elle été lancée par Mr Eazi?
La chanson Notorious a été lancée en 2023, sur l’album “The Evil Genius”.
Qui a composé la chanson “Notorious” de Mr Eazi?
La chanson “Notorious” de Mr Eazi a été composée par Oluwatosin Ajibade, Udoma Amba, Alaistar O'donnell.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Mr Eazi

Autres artistes de Pop-rap