Brother Man

When I roll one
When I roll one

When I roll one I roll two hmm double six
Sometimes I roll one wetin be this
Plenty ace up me sleeves you gats believe
Different things for me life me don see with me eyes
And if you see am too you go wise

So my
My brother man my brother man
I no fit loose guard my brother man mmm
My brother man
I no fit loose guard my brother man my brother man
I no fit loose guard my brother man my brother man

No no hesitation when me jam crisis
Me get me strength from the almighty
Me no Dey play cos me don foresee
Very many things wey go comfort me

You go leave me make I find my peace
And if I get I go help my gees
Every day I get on my knees
Because different things for me life me don see with me eyes
And if you see am to you go wise

So my
My brother man my brother man
I no fit loose guard my brother man
My brother man
I no fit loose guard my brother man
My brother man
I no fit loose guard my brother man my brother man

My brother man (I no fit loose)
My brother man (I no fit loose guard)
My brother man iyah ah (loose guard)

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Myron

Autres artistes de Pop rock