Tsw

We got Too many people been against us being together
We got a lot to prove baby girl its now or never
See the hate ebe mad I no dey barb
Dem go do anything just to keep the king and queen asunder

Forget them all this be boss level
Dem wan take wanna thrown some coup d'etat level
But we no dey hear baby we be born rebels
Small matter dem go start dey sing in supreno

Herh,dem dey talk too much.
)m) ano y3 chabechabe dem dey chat too much
Automatic fo) niggas no dey fit use clutch
Wey den no dey observe and that dey pain too much

We be tripping we be fly too much
We go go everywhere cuz we be high too much
If you no get better thing you go talk masa hush

Dem go come say
(make we show them)
That day
(we no know them)
Maybe one day
(we go show them)

Tsw mwai
(we no know them)

When I met you girl I thought I could fly
I ain't gonna lie
The way you shake my world throw me up in the sky
You make me feel high
Do you ever wonder how that we could be
Baby you dey make my mind dey feel so free

Eyes on us
Riding in the bus
Side to side
Roll with me
Be my bride
Pretty girl
Stay with me
Hold my hands
Down to the limo
Red carpet flashes and you know
I will go any mile for you
See how me singing for you girl

Jealousy eh jealo
Dem dey jealous we jealo
We go dey odo
Dem go copy we odo
See that day eh
Baby one day eh

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Noel

Autres artistes de Dance music