Who Dey 4 U?
Who dey for you o?
Yeah yeah yeah uh
Who dey for you o?
Who dey for you o?
Who dey for you o?
Who dey for you o?
Uno when nothing dey
Na only we go dey
When koodi show dem show
Na why we gash show dem pepper o
Who dey for you o?
Who dey for you o?
Who dey for you o?
Who dey for you o?
Uno when nothing dey
Na only we go dey
When koodi show dem show
Na why we gash show dem pepper o
Who dey for me?
I hustle to change my story
Now you see us when there's glory
Had no handouts when I was poorly
Now their hands out now shit is changing
I dey for myself ain't it blatant
All I know it's notes cause I make it
Speed past haters in my spaceship
Yeah yeah yeah
Who dey for you o?
Who dey for you o?
Who dey for you o?
Who dey for you o?
You know when nothing dey
Na only we go dey
When koodi show dem show
Na why we gash show dem pepper o
Who dey for you o?
Who dey for you o?
Who dey for you o?
Who dey for you o?
You know when nothing dey
Na only we go dey
When koodi show dem show
Na why we gash show dem pepper o
Wetin dey o, wetin dey?
No one dey o, no one dey
No be say they follow you grave
Hence why I'm in my own lane
Wetin dey o, wetin dey?
No one dey o, no one dey
Ain't like they have felt my pain
Hence why I'm in my own lane
I'm on my own
Low-key cap cause I got the bros
Mum too for her I'll do the most
Sisters to check but they know the code
Stay high so low lives ain't in my zone
Nothing like me not even a clone
Young fresh blood but the soul is old
They'll dobale when I'm on my throne
Who dey for you o?
Who dey for you o?
Who dey for you o?
Who dey for you o?
You know when nothing dey
Na only we go dey
When koodi show dem show
Na why we gash show dem pepper o
Who dey for you o?
Who dey for you o?
Who dey for you o?
Who dey for you o?
You know when nothing dey
Na only we go dey
When koodi show dem show
Na why we gash show dem pepper o