Mercy

Oh na na na
Oh Lord have mercy
Oh na na na

If I tell sey you be the only one for me
Shey you go believe me
If I tell you sey there is no other one oh na na
Shey you go believe me
If I tell you sey all them skele me no dey see
Shey you go believe me
Oh na na shey you go believe me
Oh na na shey you go believe me

If I tell you say I go marry you come tomorrow
Shey you go believe me
If I tell you say I go take away all your sorrow
Shey you go believe me
I wish them know wetin you mean to me, them no know
Shey you go believe me
Oh na na shey you go believe me
Oh na na shey you go believe me

Oya sample sample the back
Sample show me your back
Sample sample the back
Sample baby turn around
Sample sample the back
Sample show me your back
Oya sample sample the back

O lord have mercy mercy
Mercy dey kill me mercy
O lord have mercy mercy
Wetin dey do me mercy
O lord have mercy mercy
Mercy dey kill me mercy
O lord have mercy mercy
Wetin dey do me mercy

O lord have mercy mercy
Mercy dey kill me mercy
O lord have mercy mercy
Wetin dey do me mercy
O lord have mercy mercy
Mercy dey kill me mercy
O lord have mercy mercy
Mercy dey kill me mercy

Girl stop, make I treat you like omo omo
You make me high like Alomo
My love for you e don mature
Oya baby kulie oto
Kuliaka nala nwadi uto
Dance for me egwu di uto
Ngwanu egwu

Oya sample sample the back
Sample show me your back
Oya Sample sample the back
Sample baby turn around
Sample sample the back
Sample show me your back
Oya sample sample the back

O lord have mercy mercy
Mercy dey kill me mercy
O lord have mercy mercy
Wetin dey do me mercy
O lord have mercy mercy
Mercy dey kill me mercy

O lord have mercy mercy
Wetin dey do me mercy
O lord have mercy mercy
Mercy dey kill me mercy
O lord have mercy mercy
Wetin dey do me mercy
O lord have mercy mercy
Mercy dey kill me mercy
O lord have mercy mercy
Mercy dey kill me mercy

If I tell sey you be the only one for me
Shey you go believe me
If I tell you sey there is no other one oh na na
(Shey you go believe me
If I tell you sey all them skele me no dey see
Shey you go believe me
Oh na na,shey you go believe me
Oh na na,shey you go believe me

If I tell you say I go marry you come tomorrow
Shey you go believe me
If I tell you say I go take away all your sorrow
Shey you go believe me
I wish them know wetin you mean to me them no know
Shey you go believe me
Oh na na shey you go believe me
Oh na na shey you go believe me

Oya sample sample the back
Sample show me your back
Sample sample the back
Sample baby turn around
Sample sample the back
Sample show me your back
Oya sample sample the back

O lord have mercy mercy mercy mercy
O lord have mercy mercy mercy mercy
O lord have mercy mercy mercy mercy
O lord have mercy mercy mercy mercy

O lord have mercy mercy mercy mercy
O lord have mercy mercy mercy mercy
O lord have mercy mercy mercy mercy
O lord have mercy mercy mercy mercy

Oh lord have mercy
Oh lord have mercy
It’s X3M Music

Curiosités sur la chanson Mercy de Praiz

Sur quels albums la chanson “Mercy” a-t-elle été lancée par Praiz?
Praiz a lancé la chanson sur les albums “Rich & Famous (Famous)” en 2014 et “Famous” en 2014.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Praiz

Autres artistes de Contemporary R&B