Bad People

Roland Ugwueze

Country don spoil
Country don cast
Country don hmmm
Country don yen yen
Country don spoil
Country don cast
Country don hmmm
Country don yen yen

Ahhh!
See as the people
Them dey die
Inside gutter
Them dey lie
Hungry want to kill the people
For inside the country
Ahhh!
See as the people
Them don die
See as the people
Them don kpai
Because of hungry hungry hungry hungry hungry

And kidnapping
Kidnapping
So many dead
For the road o
Lekki toll gate
Them no tell us
Shey una see wetin them do us
kidnapping
Kidnapping
So many dead
For the road o
Lekki toll gate
Them no tell us
Shey una see wetin them do us

Country don spoil
Country don cast
Country don hmmm
Country don yen
Country don spoil
Country don cast
Country don hmmm
Country don yen

And kidnapping
Kidnapping
So many dead
For the road o
Lekki toll gate
Them no tell us
Shey una see wetin them do us
kidnapping
Kidnapping
So many dead
For the road o
Lekki toll gate
Them no tell us
Shey una see wetin them do us

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Roland

Autres artistes de House music