Sabi Anthem

SABI

(Shey you sabi say)
You fit to conduct your business with no worry
(You sabi say)
Easy tracking of the person wey dey owe you money
(Shey you sabi say)
You can avoid people from telling you sorry
(You sabi say)
You can monitor your spending all on your phone

(I don sabi say)
I can track my money to avoid stories that touch
(I sabi say)
That I can keep my customers closer
I don sabi say
I can avoid people from telling me sorry
I sabi say
Monitor my business all on my phone

Calculate all your money
(Sabi)
Make them no turn you dundy
(Sabi)
Safe guard your business
(Sabi)
We can be your witness
(Sabi o o o)

Mónì ko calculate your money
(Sabi)
Make them no turn you dundy
(Sabi)
Safe guard your business
(Sabi)
We can be your witness
(Sabi)

(Shey you sabi say)
You fit to conduct your business with no worry
(You sabi say)
Easy tracking of the person wey dey owe you money
(Shey you sabi say)
You can avoid people from telling you sorry
(You sabi say)
You can monitor your spending all on your phone

Calculate all your money
(Sabi)
Make them no turn you dundy
(Sabi)
Safe guard your business
(Sabi)
We can be your witness
(Sabi o o o)

Mónì ko calculate your money
(Sabi)
Make them no turn you dundy
(Sabi)
Safe guard your business
(Sabi)
We can be your witness
(Sabi)

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Sabi

Autres artistes de Pop