Ginger Me

Skool, for your loving I go concertrate, he be you wey  dey give me ginger, you dey ginger  me oh oh oh,

Other guys dey come your way, dem dey ask for your number, you dey tell dem no no sey you get a fine guy sey you get a good lover oh,

ginger me oh you dey ginger oh baby, you dey make me won spend this money, you dey make me won spend this money, 

trigger me oh, you dey trigger me oh, you dey make me won spend my money, you dey make me won spend my money,

ginger me oh you dey ginger oh baby, you dey make me won spend this money,you dey make me won this money 

trigger me oh, you dey trigger me oh you dey make me won spend my money, you dey make me won spend my money

Olegburuku Ole oh, them won to steal you and run away  Olegburuku, ole I nor dey dey with the dey play oh,

Say your love is pure pure,say your love is sure sure, sey na me you still want so am gonna spend the  dollar on you oo

ginger me oh, you dey ginger me oh baby, you dey make me won spend my this money, you dey make me won spend this money

trigger me oh you dey trigger me oh, you dey make me won spend my money you dey make me won spend my money

(Skool) Spend the naira, spend the dollar, spend the
naira
(Skool) Spend the naira, spend the dollar, spend the
naira

I can't stop the rain oh, but I go give you my umbrella, carry you to California, buy you the range rover, take you to my mother,

give you everything you disire, stay with you for all weather, from January to December me and you forever

Spend the naira spend the dollar spend the naira spend the dollar, ah ah ah

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Samy

Autres artistes de Gangsta rap