Ryhm & Bass
(Dem wan pour sand; sand for my garri eh..)

yeah yeah yeah yeah yeah ........
Ama party dola o
we go jaye wo; ale
Ama party dola o
yeah yeah yeah yeah yeah ........
Ama party dola o
we go jaye all night , we go jaye wo,
Ama party dola o
(kole su wa rara)
When I start me I no dey finish on time o
I dey take my time o
Shey u want make I fast
You want make I slap;
I no get time o
(yeah yeah;)
Play you the gbedu wey get rythm nd bass
Find you the level wey go make you mad pass
Bum soft like a baby pampers(Diper)
You wan stop gele
I jus start jere
Play you the gbedu wey get rhythm nd bass
Find you the level wey go make you mad pass
Bum soft like a baby pampers(Diper)
You wan stop gele
I jus start jere
Ama party dola o
we go jaye wo; ale
Ama party dola o
yeah yeah yeah yeah yeah ........
Ama party dola o
we go jaye all night , we go jaye wo,
Ama party dola o
kole su wa rara
Kile dale !
kile dale o!!!
Ara yin o bale
Its such a pity
Everybody con dey run kiti-kiti
And their children dey for another city
what they can do for the public sitting....
----- ------ ---------
Its such a pity
Everybody con dey run kiti-kiti
And their children dey for another city
what they can do for the public sitting....