Jangilova

BASIL AYODELE JOSEPH, OLUWASEYI ODEDERE

It's Del B on the beat
The Love I get for you e double times 2
Somebody go wound o e fi fail
Baby baby boo nobody but you
No even think am o
On to say

Baba Janeti o
Tell me sey e dey love o
Sey nah him first come first o
Wetin him do one thing
Me sefi dey love o
Many people dey talk e yeh
Baby na you o oo

Believe me
Sey the love I get for you o no be man made o
E be jangilova
Haha Chai Baby
The love I get for you o believe me no be here o
E be jangilova
Baby o the love I get for you Chai no be small o
E be jangilova
Baby boo the love I get for you o no be fake o
E be jangilova

Hey Baby believe o believe o no be fake o Chai
Many have come and go but me am here to stay
To serve you as my king o hey
My heart dey beat for you body dey shake for you
Who wan sey no be you o

On to sey
Baba Janet o
See na him dey love o
See nah him first come first o
Sey one thing do one thing ehhh

Sey the love I get for you o, no be man made o
E be jangilova
Hahaa Chai baby
The love I get for you o believe me no be here o
E be jangilova
Baby o the love I get for you Chai no be small o
E be jangilova
Baby boo the love I get for you o no be fake o
E be jangilova

Instrumentation

The love I get for you baby mo no be here o
E be jangilova
Ha hey hey hey
The love I get for you o o no be man made o
E be jangilova
Baby believe me sey the love I get for you o Chai
Body o my body e be jangilova
Na from o na from apple o
The love I get for you o o na divine o
E be jangilova

Curiosités sur la chanson Jangilova de Seyi Shay

Sur quels albums la chanson “Jangilova” a-t-elle été lancée par Seyi Shay?
Seyi Shay a lancé la chanson sur les albums “Seyi or Shay” en 2015 et “Summer Vibe” en 2018.
Qui a composé la chanson “Jangilova” de Seyi Shay?
La chanson “Jangilova” de Seyi Shay a été composée par BASIL AYODELE JOSEPH, OLUWASEYI ODEDERE.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Seyi Shay

Autres artistes de Contemporary R&B