Where I Come From

Charles Nii Armah Mensah

Pah pah pah pah pah

Where I come from nobody go pay ransom
Where I come from
E be like sey nobody dey care oh my God
Where I come from people dey try Phantom
Pikin dey fly to London
But I tell you If you try you go taya oo
Where I come from
Dem no fit talk people matter
That be why
Me I no dey go church oo
My bible for my chest oh
I be my own pastor

Lomi ee lomi
Ibe like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lom pah pah pah

Life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
I know life is a war, I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall

Where I come from
Many problem dey oo
I say no food for table
Before evening we crack our brain ooh
Where I come from
Okada be our transport
Trotro station be our airport
We no get Visa so how we go fly oo
Where I come from
E be who you know oo
And where I come from
Nobody knows nobody knows tomorrow

Lomi ee lomi
Ibe like I dey dream
Lomi ee lomi

Lomi ee ami
Wetin man no see before
Lomi ee lomi pah pah pah

Life is a war I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
I know life is a war I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall

Where I come from nobody go pay ransom
Where I come from
Ibe like sey nobody dey care oh my God
Where I come from people dey try Phantom
Pikin dey fly to London
But I tell you If you try you go taya oo

Lomi ee lomi
E be like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi

Lomi ee lomi
Wetin man no see before
Lomi ee lomi pah pah pah
Life is a war I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall
I know life is a war I no wan fall
I say oh baba God
Help me break this wall

Curiosités sur la chanson Where I Come From de Shatta Wale

Qui a composé la chanson “Where I Come From” de Shatta Wale?
La chanson “Where I Come From” de Shatta Wale a été composée par Charles Nii Armah Mensah.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Shatta Wale

Autres artistes de Dancehall