I Still Dey

Raoul John Njeng Njeng, jaysynth

I still Dey here o
(I still Dey)
I still Dey
(I still Dey)
Breeze don blow fowl nyash open
I still Dey here o
(I still Dey)
I still Dey here o
(I still Dey)
I still Dey
(I still Dey)
Many come many don go
I still Dey here o
(I still Dey)
Thank God for the things I know (I know)
My eye see many things oh no (oh no)
I’m still standing on my ten toes (ten toes)
I still Dey here o
(I still Dey)
Thank God for the things I know (I know)
My eye see many things oh no (oh no)
I’m still standing on my ten toes (ten toes)
I still Dey here o
(I still Dey)
Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam
Many times they try to shut me up
Plenty blessings full inside my cup
Na the reason wey Dey turn me up
Dem they feel am every time I drop
Many reasons I for don give up
But it’s written that I would not stop
Now I’m sitting strong untop
It’s better late than saying sorry
Thank God for the things I know (I know)
My eye see many things oh no (oh no)
I’m still standing on my ten toes (ten toes)
I still Dey here o
(I still Dey)
Thank God for the things I know (I know)
My eye see many things oh no (oh no)
I’m still standing on my ten toes (ten toes)
I still Dey here o
(I still Dey)
Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam
Pam Pam Pam Pam
The life I’m living wonderful
I Dey shine my 32
Like I no get one issue
E won’t take long ni shuru
Through the storm and the rain yea
When there’s surge in my brain yea
Through the hurt and the pain yea
Turn my pain to champagne yea
I still Dey here o
(I still Dey)
I still Dey
(I still Dey)
Breeze don blow fowl nyash open
I still Dey here o
(I still Dey)
I still Dey here o
(I still Dey)
I still Dey
(I still Dey)
Many come many don go
I still Dey here o
(I still Dey)
Thank God for the things I know (I know)
My eye see many things oh no (oh no)
I’m still standing on my ten toes (ten toes)
I still Dey here o
(I still Dey)
Thank God for the things I know (I know)
My eye see many things oh no (oh no)
I’m still standing on my ten toes (ten toes)
I still Dey
(I still Dey)

Curiosités sur la chanson I Still Dey de Skales

Qui a composé la chanson “I Still Dey” de Skales?
La chanson “I Still Dey” de Skales a été composée par Raoul John Njeng Njeng, jaysynth.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Skales

Autres artistes de Afrobeats