Iti Bolibo

Sumo Dekofi

Itibolibo I say come here bring that phone
Oga know who you dey whine iyoo better change your tone
Omo see this your attitude say me I can't condone
If you fuck up for my side I go show you Al Capone
What's the code
Born in 234 and based in 042
Want to blow burst down shows omo na me sing bobo juice
I'm a fuckin' boss I'm not a fucking puss I'm in to win I swear this one no be bobo juice
Angélique Kidjo say when I blow we go do video
On some burna ting e go dey very magnifico
Smoke with Burnaboy boy puff puff pass I give Quavo
See en go happen oh I put in the work say me I know
All your hopes and dreams tinye ya na ekpele chuwku ga za
Left hand patek right hand rolex omo chuwku ga za
Say shutdown the O2 chuwku ga za
Win the damn grammy omo chuwku ga za
They ain't got no shit
Nigga step up pull up my level bitch
I'm a motherfuckin ruler you ain't got an inch
Tik tok Ima blow share copy link
Next rated ohh who the fuck you think?
Sumo dekofi yeah nigga I'm on this bitch
Finna launch right now like a rocket ship
Bars crispy like a stack of chips
Ikebe
Smada
You're a very bad boy
This boy This boy
You're not even close
Itibolibo I say come here bring that phone
Oga no who you dey whine iyoo better change your tone
Omo see this your attitude say me I can't condone
If you fuck up for my side I go show you Al Capone
One two I buckle my shoe
Three four there's knock on the door
Five six I use window
When I jump l, I jump I roll on the floor
One two I buckle my shoe
Three four there's knock on the door five six I use window
When I jump l, I jump I roll on the floor
I dey for my kitchen floor
Efcc come knock my door
I carry the mark of the lamb of God
I swear dem come dey knock my door
Eh dey no knock my door
I carry the mark of the lamb of God I swear dem no knock my door
See I be super star (eh)
No how you dey address me fa (eh)
I want the fucking bar but me, me I no smoke cigar
Your papa
Your papa
I say your papa
Sir sir
What did I do sir

Curiosités sur la chanson Iti Bolibo de Sumo

Qui a composé la chanson “Iti Bolibo” de Sumo?
La chanson “Iti Bolibo” de Sumo a été composée par Sumo Dekofi.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Sumo

Autres artistes de Post-rock