Dem Mama Anthem

I kill the beat
Dem Mama Soldiers records
All the way from Niger Delta

Leave me make I fill my glass
Me and you no dey the same class
Obsatcle come I go jump and pass
Holy ghost gat my back carry carry cutlass

Moni ke leave me make I pass
Chai we no dey the same class
Obsatcle come I go jump and pass
Holy ghost gat my back carry carry cutlass

Everybody say I dey carry cutlass iyee
Jehovah dey by my side iyee
Lailai I no go lack
Say my own my own done better iyee

I dey carry cutlass iyee
Jehovah dey by my side iyee
Lailai I no go lack
Say my own my own done better iyee Chineke ne

Olutu kpab bota yee
Krrr kuu mae krra kuuu mae kpab bota yesh
Timaya dey here say
Na me be the Egberi Papa 1 of Bayelsa eh

Olutu kpab bota
Krrr kuu mae krra kuuu mae kpab bota
Recoba dey here say
Everybody know say me dem be mama soldier eh
As God don wear me crown
Some start to bone and some start to frown
They want to pull me down
You can never pull me down

As God don lift me high
See my destiny I swear e no go die
Recoba me I go fight to the sky sky
Six feet below dem go go
Anybody wey no want make I grow
Fire go burn anybody where dey cause si fight is so ko ke

Leave me make I fill my glass
Me and you no dey the same class
Obsatcle come I go jump and pass
Holy ghost gat my back carry carry cutlass

Moni ke leave me make I pass
We no dey the same class
Obsatcle come I go jump and pass
Holy ghost gat my back carry carry cutlass

Everybody say I dey carry cutlass iyee
Jehovah dey my side iyee
Lailai I no go lack
My own my own don better iyee

I dey carry cutlass iyee
Jehovah dey by my side iyee
Lailai I no go lack
My own my own don better iyee chai chai

Olotu kpab bota yee
Krra kuu mae krra kuu mae kpab bota yee
Dem mama dey here say
Na me be the Egberi Papa 1 of Bayelsa

Olotu kpab bota
Kpab bota kpab bota kpab bota yee
2 Solo dey here say
Everybody know say na me dem be mama soldier

Where I dey sit don to write song
Dem say 2 Solo no go live long
But we no mind the air we still strong
Sway the way we no do you wrong
Nigga abeg we don blow dey make our dough
See dem sit don dey criticize o
See dem sit don dey analyse o
Olofofo can't stop our flow
I be allirion from 2 Solo
Osanobwa dey for my side o
If you like make you go babalawo
If you like make you no dance to my demo

My God don bless me eh
As I dey say me I dey kampe
Na who be you wey wan block my way
I swear to God e dey waste e time eh

My God don bless me eh
As I dey say me I dey kampe
My name na DJ 2 Solo
A ma dem mama soldier

Oh oh iyee iyee
A ma dem mama soldier
Oh oh iyee iyee
A ma dem mama soldier

Leave me make I fill my glass
Me and you no dey the same class
Obstacle come I go jump and pass
Holy ghost gat my back carry carry cutlass

Moni ke leave me make I pass
Chai we no dey the same class
Obstacle come I go jump and pass
You say holy ghost gat my back carry carry cutlass

Everybody say I dey carry cutlass iyee
Jehovah dey by my side iyee
Lailai I no go lack
Say my own my own don better iyee

I dey carry cutlass iyee
Jehovah dey by my side iyee
Lailai I no go lack
My own my own don better iyee

Olutu kpab bota yee
Krrr kuu mae krra kuuu mae kpab bota yesh
My own don better iyee
Better eh iyee
Olotu kpab bota kpab bota kpab bota kpab bota

Curiosités sur la chanson Dem Mama Anthem de Timaya

Quand la chanson “Dem Mama Anthem” a-t-elle été lancée par Timaya?
La chanson Dem Mama Anthem a été lancée en 2008, sur l’album “Gift and Grace”.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Timaya

Autres artistes de African hip hop