God You Are 2 Much Reloaded) [Reloaded]

Olotu kpaprodo
Eh eh eh eh eh
Oh oh oh oh oh oh

I sing God you are too much
Eh eh eh ah ah chai
God you are three much
Eh eh eh ah ah chai

Thank you for talent
Eh eh eh ah ah chai
Timaya don explode
Eh eh ah ah chai

Eh olotu kpaprodo
Eh eh ah ah
Karekuma karekuma kpaprodo
Eh eh ah ah

Apart from music I no see wetin I for do eh
Apart from music I no see wetin I for do eh
Apart from sing I dey sing I dey sing
I dey sing I dey sing I dey sing say
Apart from music I no see wetin I for do eh

Everybody say God it's up to you
Everybody God is up to something
Everbody make una mental
Because Timaya music make una mental eh
I say na burukulu eh
Timaya olotu kpaprodo eh eh
Egberi papa kpaprodo eh
Everybody make una leave me eh chai
Music too much for my body eh eh eh chai
I no fit explain
Everybody say chai apro

God you are too much
Eh eh eh ah ah
God you are three much
Eh eh eh ah ah chai

Thank you for talent
Eh eh eh ah ah
Timaya don explode
Eh eh ah ah chai

Eh olotu kpaprodo eh
Kpaprodo eh kpaprodo eh
Karekuma karekuma kpaprodo eh
Chai Timaya say apro

I discover my talent eh
When I was very very young eh
My mama say na school make I go
Make I become a banker eh
Dem want me to take over my papa
Wetin e read eh
When I try to dey go to school
My brother I no fit eh
Book no enter my brain
My brother make e no be by force eh chai
I decided to sing my song
My brother this na true story eh
K Solo my brother wen dey you got all the story eh
When I went to Alaba to look for one marketer
Na so dem carry me play
Dem say my music no follow at all eh chai
E no reach their Lagos standard
Now make una dey see eh chai
Every marketer na so dem just dey follow me
Now dem want to buy me
All of dem dem want to sell me
I say if not for Danco Music na where I for dey
If not for Wisdom Odogwu where I for dey today chai

Dem don dey see me eh
Everybody dey love me eh
Make una just free me like my brother Terry G chai

TJ na my friend oh
Abu Ventures na my padi eh
What about Obino
I greet them everybody na my friend eh chai
Dem want to buy my song
My brother na different collabo chai
One collabo from another
Na different different people oh chai
Egberi fada yo
I say Timaya kpaprodo oh
Anything wen I be today oh
My brother na Chinekeme yeh
Chinekeme Chinekeme Chinekeme chai
Terry G let's go back to the chorus chai chai

God you are too much
Eh eh eh ah ah chai
God you are three much
Eh eh eh ah ah chai

Thank you for this talent
Eh eh ah ah
Timaya don explode
Eh eh eh eh

Olotu kpaprodo eh
Kpaprodo eh kpaprodo eh
Parakuku parakuku kpaprodo eh chai

When I sing say
Na Jehovah do am for me
Nobody for fit do am for me
I remember the time when I start
Some people dem just dey laugh me eh chai
Now I go sing you go just dey dance
You go wine your body eh eh
You go dey feel like say the music dey scatter your brain eh
Some people say na juju eh
My brother no be juju le chai
Dem say I dey go to babalawo my brother na lie eh
When I sing of Chinekene
Some people dem say I dey boast eh chai
I just dey count my blessings and name them one by one eh eh
I just dey think about the things wey Jehovah do eh
Make una help me praise am eh praise am eh praise am eh
Make una help me praise am eh praise am eh eh eh

God you are too much
Eh eh eh ah ah
God you are three much
Eh eh eh ah ah

Thank you for talent
Eh eh eh ah ah
Timaya don explode
Eh eh eh ah ah

Olotu kpaprodo
Eh eh ah ah
Karekuma karekuma kpaprodo
Eh eh ah ah

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Timaya

Autres artistes de African hip hop