If I Start to Talk

Dr SID, Tiwa Savage

Ah ah yea yea yea ye ahh
We ain’t even gat to drag on it
I gat many blessings I can brag on it
I’ve been through the fire I can talk on it
And I heard it on the street that they gat love for me

Oshe baba
My baba God dey make me turn my swag on
They dey gbadu me anytime wey the song is on
Dem be see the lighti shining dem be run come

Mmmh
Now you see say we dey run the city ahh
I don’t think they wanna give this step ti titi ah ah ah
I just wana sing the song song ah ah
Break it down oya shake it to the gon gon yeah

Baba God don bless us na why we dey talk this matter eh
Some people want to pull me down I still dey waka eh eh eh
No be say them say
No dey do like say you no know ooh
No be say them eh my brother

Oya jo fumi (adupe fun olorun)
Egbowo yin soke (adupe fun olorun)
Oya komole (adupe fun olorun)
Jeka jeun soke (my brother)

lf I start to talk
The thing wey I don take my eye see we no go end
My brother we no go end
If I start to count
The thing wey baba God e don do we no go end
My sister we no go end
If I start to talk
The thing wey baba God e don do e no go end
My sister we no go end
If I start to count (all the blessings)
The blessings baba God e give me we no go end
My brother e no go end

Oya throw your hands up in the sky for me
If you feeling sing along sing the song for me
You can pop anything leave the bill for me
When the song comes on oya jo for me ah ah ah

No follow them dey complain
Make you no forget say baba God deey ah
Every day is a good day
Holiday from Monday to Sunday

Oya komole
Oya gbesoke
Oya kpatewo show them problem no dey
See my life today
Blessings everyday
I dey shine so bright
E dey make them dey wonder why we dey so compose
Anything we do we dey in control
Anywhere we go them dey wan follow
And anything we touch we dey turn to Gold now

Oya jo fumi (adupe fun olorun)
Egbowo yin soke (adupe fun olorun)
Oya komole (adupe fun olorun)
Jeka jeun soke (my brother)

lf I start to talk
The thing wey I don take my eye see we no go end
My brother we no go end
If I start to count
The thing wey baba God e don do we no go end
My sister we no go end
If I start to talk
The thing wey baba God e don do we no go end
My sister we no go end
If I start to count (all the blessings)
The blessings baba God e give me we no go end
My brother we no go end

When money no dey
Everyday gbese
Friends dey come and go
But you no leave me alone
Wetin man never see (wetin man never see)
Wetin man never hear (wetin man never hear)
Na you I take survive (na you I take survive)
Baba you always there (baba you always there)

If I start to talk
The thing wey baba God e don do e no go end
My sister we no go end
If I start to count (all the blessings)
The blessings baba God e give me we no go end
My brother e no go end
Oya

Curiosités sur la chanson If I Start to Talk de Tiwa Savage

Sur quels albums la chanson “If I Start to Talk” a-t-elle été lancée par Tiwa Savage?
Tiwa Savage a lancé la chanson sur les albums “R.E.D” en 2015 et “R.E.D. ” en 2015.
Qui a composé la chanson “If I Start to Talk” de Tiwa Savage?
La chanson “If I Start to Talk” de Tiwa Savage a été composée par Dr SID, Tiwa Savage.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Tiwa Savage

Autres artistes de Contemporary R&B