Kolobi

Agan agan ma ronumo oo omo bo
Agan agan ma ronumo oo omo be
As baba God is involved you won't fall
You won't fall

What you looking for
Don't give up cause you know you will find it here
When money no dey and you no fit to feed your pikin yeah
If you just believe nothing wey you no fit achieve o
So call everybody call them make them come and rejoice o

Oya join me jolomi
Oh oh oh oo oh oh oh oh
Kolobi oh oh oh oo oh oh oh oh
Ikanebe oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna
Oya join me make me jolomi
Oh oh oh oo oh oh oh oh
Kolobi oh oh oh oo oh oh oh oh
Make dem jealousi oh oh oh oo oh oh oh oh ma ronu mo

E no get mountain e no get road block
There's no hold up wey no go clear o
And all your problems dem no reach oo
Lay them flat and parege lori won

And scatter body no send nobody do as you like o
Dance all around oya jump all around oya act like you score goal
And scatter body no send nobody do as you like o
Take your time to count your blessings and be grateful for your live

Oya join me jolomi
Oh oh oh oo oh oh oh oh
Kolobi oh oh oh oo oh oh oh oh
Ikanebe oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna
Oya join me jolomi
Oh oh oh oo oh oh oh o
Kolobi oh oh oh oo oh oh oh oh
Make dem jealousi oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna
Oya join me make me jolomi
Oh oh oh oo oh oh oh oh
Kolobi oh oh oh oo oh oh oh oh
Make dem jealousi oh oh oh oo oh oh oh oh ma ronu mo

Curiosités sur la chanson Kolobi de Tiwa Savage

Quand la chanson “Kolobi” a-t-elle été lancée par Tiwa Savage?
La chanson Kolobi a été lancée en 2015, sur l’album “R.E.D”.

Chansons les plus populaires [artist_preposition] Tiwa Savage

Autres artistes de Contemporary R&B